Lyrics

[Verse 1]
I get queen, she get tat
She get things, she dey my back
I get girl, she dey my yard
Every night she dey want make I kpa
See as she get back like that
Na me dey touch na me dey run
Na me dey do alomo with the lime
Na me dey kpa for the back of her line
[Chorus]
Cause, she be the reason wey I happy oh (Wey I happy oh)
And I no dey see nothing wey fit sabi oh (Wey fit sabi)
Yeah, she be my baby she my honey oh
And I no go do nothing wey fit harm you oh
[Verse 2]
Baby girl, you know that I want you
And anytime we the talk pon phone
Say she they like my vibe my tune yeah
And as you stay with I go dey with you forever
Anytime you miss me call on me I dey whenever
You be the reason I sabi
When she dey call me boo hunny
And I dey mad I craze for your features baby when you look at me
You be the reason I sabi
When she call me booo hunny
And I dey mad I dey craze for features anytime you look at me yeah
[Chorus]
Cause, she be the reason wey I happy oh (Wey I happy oh)
And I no dey see nothing wey fit sabi oh (Wey fit sabi)
Yeah, she be my baby she my honey oh
And I no go do nothing wey fit harm you oh
Cause, she be the reason wey I happy oh (Wey I happy oh)
And I no dey see nothing wey fit sabi oh (Wey fit sabi)
Yeah, she be my baby she my honey oh
And I no go do nothing wey fit harm you oh
[Outro]
Oh na na na na
Ouu yeah
Written by: Derrick Dwamena, Derrick Phidel
instagramSharePathic_arrow_out