Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Loye
Loye
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ogunsanya Daniel Olaloye
Ogunsanya Daniel Olaloye
Songwriter

Lyrics

[Verse 1]
Me I never see nobody wey go stand by me
Like you, how do you this
The girls them try they no fit try this
You don burst my medulla don burst my head oh, bae
Attention now I call obey
When you call me I must to stay
[PreChorus]
Wages, me I paid the wages
Pull up in a new Mercedes
Hold you down girl, you know I say this oh
Hold down girl, you know I say this
[Chorus]
Wages, yeah I paid the wages
Hold you down, yeah, you know I say this
Pull on in a new Mercedes, pull up in a new Mercedes oh
[Verse 2]
'Cause I dey runaway, runaway, runaway from love
Baby I dey runaway, runaway, runaway, from love till I met you girl!
I dey runaway, runaway, runaway from love
Oh baby I dey runaway, runaway, runaway from love till I met you girl!
[Verse 3]
Sun mobi ko, sunmobi ko, sunmobi ka jo
Dem no want make we dey together sun mobi ka fo
Sun mobi no runaway come closer to me my bae
Sun mobi ko, sunmobi ko, sunmobi ka jo
[PreChorus]
Wage, me I paid the wages
Pull up in a new Mercedes
Hold you down, yeah, you know I say this oh
Hold down, girl you know I say this
[Chorus]
Wages, yeah I paid the wages
Hold you down, yeah, you know I say this
Pull up on in a new Mercedes, pull up in a new Mercedes oh
Written by: Ogunsanya Daniel Olaloye
instagramSharePathic_arrow_out