Upcoming Concerts for Flavour
Featured In
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Flavour
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Flavour
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wizboy
Producer
Lyrics
Anything wey you do, dey must talk
My brother, anything wey you do, dey must talk
Yes, dey must talk oh, dey must talk
Yes, dey must talk oh, na dem get dia mouth
Ebelebe, eh
I don't care
Mr. Flavour, up on the dance
Oh yes, I don't care
Wizboy
I don't care, I don't care, I don't care, I don't care
You dey Yankee, you dey Manchee
You dey Port Harcourt, na you be oga
You dey drive Range Rover, You dey drive Land Rover
You dey Aba, I dey Panya
You dey put eye for my business
You dey look-u look-u, dey look-u
You dey pass-i pass-i, dey gossip
You dey yarn-i yarn-i ọpata
I been don tell you say
If you no like my style
If you no like my way
And if you don't like the things I do
I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
Baby, I don't care (I don't care)
Oh yes, I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
Oh yes, I don't care (I don't care)
Baby, I don't care (I don't care)
If you no get money, nwanne m, bad belle go talk
If you come get money, nwanne m, na there e go worse
A kpụrụ gị n'ọnụ, ha sụtọrịba
Ngịrị, ngịrị, ngịrị ka mgbịrịgba
Dem go tell your story n'Abịrịba eh, brother
Lekwanụ Wizboy, ya na Flavour nọ n'ọgbọ
Ị fụ anyị ka anyị na-abịa, biko, chakwaa n'ụzọ ee
Otego sele sele (Kọsọ, kọsọ)
We go do shakampene (Kọsọ, kọsọ)
Na them go dey sachaa efere (Kọsọ, kọsọ)
(Whatsoever, dem go like or dem no like oh, he, he)
I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
Baby, I don't care (I don't care)
Oh yes, I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
Oh yes, I don't care (I don't care)
Baby, I don't care (I don't care)
You dey put eye for my business
You dey look-u, look-u dey look-u
You dey pass-i, pass-i dey gossip
You dey yarn-i, yarn-i ọpata
I been don tell you say
If you no like my style
I don't care, I don't care, I don't care, I don't care
Ebelebe eh
Ebelebe eh
Ebelebe eh
I don't care, I don't care
I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
Baby, I don't care (I don't care)
Oh yes, I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
Oh yes, I don't care (I don't care)
Truthfully, I don't care (I don't care)
You dey drive motor (I don't care)
As you dey chop owo (I don't care)
Ị na-ata kpọmọ (I don't care)
Ị na-atagodịnụ isi ewu (I don't care)
Nyengele, nyengele, nyengele (I don't care)
Enyengele, yenenyegele (I don't care)
Nyegele, nyenyenyengele (I don't care)
Yeah, eh, eh, eh (I don't care)
Anything wey you do dey must talk
Fa ga-ekwulịlị
My brother, anything wey you do dey must talk
Twitter, Facebook
Yes, dey must talk o, dey must talk
Yes, dey must talk o, na dem get there mouth
Ọyọlima
Written by: Chinedu Izuchukwu Okoli t/as Flavour