Similar Songs
Lyrics
[Verse 1]
Love wey dem buy no be love o
If I gotta buy your love me no want oh
No matter what you do no do pass yourself oh-oh-oh
Award no dey for suffer head oh
No be everything be black or white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai
[Verse 2]
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
[Verse 3]
Me I just balance yeah, yeah
Hope say I gallant ah-ah-ah
When I check my balance
Balance bam bam
Money dey for pocket and my back e dey for ground
How much you dey owe me shey you fit give me for count
Everybody get im own demon him dey fight
I be praying for you but make you no stain my white
Everybody say they wanna grow up
Until they finally grow up and the thing finally blow up in your eyes
[Chorus]
Bukata plenty, wallet e empty
Still gon' buy this plenty
With my balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
[Verse 4]
Me I just balance oh, balance o
Hope say I gallant e ah ah
When I check my balance, balance bam bam
Oh-oh-oh, oh-oh-oh
Balance o
[Verse 5]
If you check your balance, check your balance
Balance
Life no balance
I hope say you gallant, when you check your balance
Wonder now if you see me, can you see me now?
Na rhetorical question
Written by: Adekunle Kosoko, Simisola Bolatito Ogunleye