Featured In

Lyrics

[Intro]
Nka hale leche
Kelewo keledrop
Ika tunabah
Nege meje kenemo
Nka hale leche
Kenemo keledrop
Ika tunabah
Nege meje kenemo
[Verse 1]
Stop that shii
No dey come they do like fly
No dey touch your shii
At the same time my guy gbe body e
No dey le, no dey fear
No dey be like ole
Let them know
[Verse 2]
All my guys are ballers
All my guys none of them be hand fallers
All of them na sharp callers
And na the way I want make you dey show be that
Because e no matter where you come from
E no matter who you be
As long as your brain dey function
Wetin go be must to be
[PreChorus]
(Even nyash dey important)
My guy be careful make dem no photoshop greener pastures for you
(Even nyash dey important)
Be careful because if you no use person, person go use you
(Even nyash dey important)
My guy be careful make dem no photoshop greener pastures for you
(Even nyash dey important)
Be careful because if you no use person, person go use you
[Chorus]
Nka hale leche
Kelewo keledrop
Ika tunabah
Nege meje kenemo
Nka hale leche
Kelewo keledrop
Ika tunabah
Nege meje kelewo
[Verse 3]
Politician moving sha
I no matter but I see you want to buy me sha
Election don dey come you don dey toast me sha
I no dey calm but right now you want to calm me sha
You go dey your corner feeling alright
You no tell 'em say you dark but dem go want to sell you light
The minute wey you buy am you don sell your human right
Dem go call you bush man just to thief your birth right
[Verse 4]
Na who put night no go make you see the light
Appreciate humble beginning, check your tp before you ride
The way you are moving you are moving alright
Don't let them deceive you to join their path
Because e no matter where you come from
E no matter who you be
As long as your brain dey function
Wetin go be must to be
[PreChorus]
(Even nyash dey important)
My guy be careful make dem no photoshop greener pastures for you
(Even nyash dey important)
Be careful because if you no use person, person go use you
(Even nyash dey important)
My guy be careful make dem no photoshop greener pastures for you
(Even nyash dey important)
Be careful because if you no use person, person go use you
[Chorus]
Nka hale leche
Kelewo keledrop
Ika tunabah
Nege meje kenemo
Nka hale leche
Kelewo keledrop
Ika tunabah
Nege meje kelewo
(Nka hale leche)
People make the world go 'round
(Kelewo keledrop)
People make the world go 'round
[Outro]
(Nka hale leche)
(Kelewo keledrop)
(Mixing is in the foxxta)
(Nka hale leche)
(Kelewo keledrop)
(Nka hale leche)
(Kelewo keledrop)
(Nka hale leche)
(Kelewo keledrop)
(Nka hale leche)
(Kelewo keledrop)
instagramSharePathic_arrow_out