Featured In
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Simi
Performer
Simisola Ogunleye
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Simisola Ogunleye
Songwriter
Anidugbe Oluwatobilola Daniel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Niphkeys
Producer
Lauren Andersen
Producer
Kearon Stephen
Mastering Engineer
Lyrics
Everyone going through something
No be say only me get something, (for my head)
As long as my heart is pumping
Just believe say joy is coming, in the morning
Sugbon lo oni
Alagba o ejo e sha adurami fun mi, pray for me
Make the work of my hand prosper
Anywhere wey I pour water, make seed start to grow
Oro otito take it day by day
Sha ma rora, when the storm is over, I go raise my shoulder
Power me like solar, Oladamola(simisola)
Kama ri alakoba, alafiya yo gba
I'm multy ten I take it day by day
Opportunity show up everyday
Go get that money go get that babe
When things are bad when things are shaky
Omo aye no go frown face
Stand up ti were bo, oni bi ose je
But you can't give up
Allow yourself to grow ooo (okay)
All my neck is diamond, awon temi ton danyon mo
All my wrist is a rude stone, all the girls them go low, emi vado
That guy no dey show love
I dey show love but I dey keep am on the low (Uncle K simisola kanipe)
Sha ma rora, when the storm is over, I go raise my shoulder
Power me like solar, Oladamola(simisola)
Kama ri alakoba, alafiya yo gba
I'm multy ten I take it day by day
Hopefully I'll get to say mama I buy you house
Hopefully papa I buy you car
Alafiya ati emi gigun ni am bere fun, ore ofe ki adura gba
Written by: Anidugbe Oluwatobilola Daniel, Simisola Ogunleye