Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bella Shmurda
Bella Shmurda
Vocals
Victony
Victony
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Akinbiyi Ahmed Abiola
Akinbiyi Ahmed Abiola
Songwriter
Chris Alvin Sunday
Chris Alvin Sunday
Songwriter
Anthony Ebuka Victor
Anthony Ebuka Victor
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Krizbeatz
Krizbeatz
Producer

Lyrics

I only want you no other, no other girl say no other
No other girl just my mother
My mother
Ayayaya
I only want you no other, no other girl say no other
No other girl just my mother, just my mother
Oya ripim-pom-pom, ripim-pom-pom baby
Oya, odi-dan-dan, odi-dan-dan baby
Oya, rapa-pan-pa, you can fit to rapa-pan-pa
Oya ripim-pom-pom, ripim-pom-pom baby
Oya, odi-dan-dan, odi-dan-dan baby
Oya, rapa-pan-pa, you can fit to rapa-pan-pa
Wetin you want? Shey na silver or gold
You never see millions unfold
I no be small boy, I no be watagiri
I no dey wear slippers dunlop
Even Mia Khalifa I unfollow
If I look another one Apollo
Abeg make you release am
Mama yo yo, mama yo yo
Likkle tsunami, forget about mummy
I can be your daddy and I can be your nanny
Likkle tsunami, forget about mummy
I can be your daddy and I can be your nanny
I only want you no other, no other girl say no other
No other girl just my mother
Ayya ya ya
I only want you no other, no other girl say no other
No other girl just my mother, just my mother
I like to dey dey your side
I want to dey your side
Smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side
Ripim-pom-pom, ripim-pom-pom baby
Oya, odi-dan-dan, odi-dan-dan baby
Oya, rapa-pan-pa, you can fit to rapa-pan-pa
Oya ripim-pom-pom, ripim-pom-pom baby
Oya, odi-dan-dan, odi-dan-dan baby
Oya, rapa-pan-pa, you can fit to rapa-pan-pa
Written by: Akinbiyi Ahmed Abiola, Anthony Ebuka Victor, Anthony Robert Victor, Chris Alvin Sunday
instagramSharePathic_arrow_out