Featured In
Top Songs By Stonebwoy
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Stonebwoy
Vocals
Zlatan
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Stonebwoy
Composer
Omoniyi Temidayo Raphael
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
PHANTOM
Producer
Lyrics
[Chorus]
Situation dey getti critical
The pressure dey over minimal
I dey feeli cynical oh
Shey no be me be principal
[Verse 1]
One very beautiful sabbatical
As I dey listen to some classical
This bakassi be physical na physical
As she dey use am technical
I con dey use mathematical
This girl na typical
Hypocritical
[Chorus]
Situation dey getti critical
The pressure dey over minimal
I dey feeli cynical oh
Shey no be me be principal
[Refrain]
See I don charge
I don craze
Make we dey move to dey enter the place
I don charge
I don craze
Make we dey move to dey enter the place
Ama oh, Ama woho yɛ me fɛ o
Dankyi oh, Ama woho yɛ me fɛ o
Ama oh, Ama woho yɛ me fɛ o
Dankyi oh, Ama woho yɛ me fɛ o
[Verse 2]
Nene see
You don cause total confusion
Them for arrest you for this kind seduction
Ah where you do this yansh?
Shey na Turkey, Ghana, Dubai or London?
Oh baby, oh baby
E go benefit you if you be my lady
I am ready to go baby if your ready
Oh baby oh baby if you are ready
I go carry you chop life
You go no misbehave like Polo
I go dance for you like Poco
Omo to mo ijo jo se
I go carry you chop life
You go misbehave like Polo
Wey see daddy turn to sugar daddy
[Chorus]
Situation dey getti critical
The pressure dey over minimal
I dey feeli cynical oh
Shey no be me be principal
[Refrain]
See I don charge
I don craze
Make we dey move to dey enter the place
I don charge
I don craze
Make we dey move to dey enter the place
Ama oh, Ama woho yɛ me fɛ o
Dankyi oh, Ama woho yɛ me fɛ o
Ama oh, Ama woho yɛ me fɛ o
Dankyi oh, Ama woho yɛ me fɛ o
[Outro]
Hottie nkɛ hottie yɛ mi oh
Hottie mini nkɛ hottie yɛ mi oh
Hottie hottie
Hottie yɛ mi oh
Hottie mini nkɛ hottie yɛ mi oh
Written by: Omoniyi Temidayo Raphael, Stonebwoy