Credits
PERFORMING ARTISTS
Stonebwoy
Vocals
Teni
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Stonebwoy
Songwriter
Teni
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
IPaapi
Producer
Lyrics
[Intro]
Ipapi yeah
We go dey tell dem one more time say
[Verse 1]
Even if dem gather, gather
Dem know say you be the badder, badder
Pounds and dollar, dollar
You dey spend and pop your color, color
Ɔdɔyɛwu bɛfa wakoma me me
Faa be mam na menkye wo ase
Asɛm bɛn na menka ma wonte mase
Fa me bɔkɔ bɔkɔ na mente woase
Na mente woase
Girl, I want you know since you come my way
It's like a massacre in a me head
I dey see you for dream I no dey fit bed o
[Chorus]
Ololo, ololo, ololo
Girl, I wanna give you my lo-lo-love
Ololo, ololo
Come make we try my lo-lo-love
Ololo, ololo, ololo
Girl, I wanna give you my lo-lo-love
Ololo, ololo
Come make we try my lo-lo-love
[Verse 2]
I see you with Yvonne Nelson
Yawa go dey, yawa go dey
See you with Genevieve, yawa go ey
'Cause you know sey me wanna give you my love
I wanna show you the world
I wanna ride down with you, baby, gimme your money to baby I want
Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah
Baby, carry me go Tema oo, don't play like Sulley Muntari
Or Thierry Henry
Teni Makanaki no give you kolo
Ah, me a no go give you shoko
Abi, ooh, Teni Makanaki
Me a no go give you shoko
[Chorus]
Ololo, ololo, ololo
Girl, I wanna give you my lo-lo-love
Ololo, ololo
Come make we try my lo-lo-love
Ololo, ololo, ololo
Girl, I wanna give you my lo-lo-love
Ololo, ololo
Come make we try my lo-lo-love
[Verse 3]
See the one way I get be original
I nah go play you old school like a vinyl
And anything way you say be the final
And you be the chord to my spinal
Fine lady, ey
Na sɛ asɛmbi na manka no yie mpo a
It no go fit to contaminate
Me ne wontem deɛ love no be hate
[Verse 4]
Ololo, ololo, ololo
Girl, I wanna give you my lo-lo-love
Ololo, ololo
Come make we try my lo-lo-love
Ololo, ololo, ololo
Girl, I wanna give you my lo-lo-love
Ololo, ololo
Come make we try my lo-lo-love
[Verse 5]
Ololo, ololo, ololo
Girl, I wanna give you my lo-lo-love
Ololo, ololo
Come make we try my lo-lo-love
Written by: Stonebwoy, Teni