Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Fireboy DML
Fireboy DML
Vocals
Zaki Amujei
Zaki Amujei
Background Vocals
ayodele Agbabiaka
ayodele Agbabiaka
Bass Guitar
Akinkuade Ademola Philip
Akinkuade Ademola Philip
Lead Guitar
Olabiyi Julius
Olabiyi Julius
Trumpet
Yewande Esan
Yewande Esan
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Akinkuade Ademola Philip
Akinkuade Ademola Philip
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Zaki Amujei
Zaki Amujei
Producer

Lyrics

Fireboy, here so Yeah, yeah They no know say we dey around 'Cause we dey show up unannounced But when they listen to the sound, oh, ah They go start to come around Ti n ba ti pe e, ko ma dahun (ti n ba ti pe e, ko ma) Ti n ba f'owo gbe, sho ma bounce? (ti n ba f'owo gbe, sho ma) I know you love the way I sound, oh, ah, oya turn around I just dey enter the place But I dey killy show And dem dey love me already As you dey see me so Won ni pe kileleyi? (afro highlife, oh, afro) Ki la tun gbе de? (afro highlife, oh, afro) Won ni pe wеtin we bring come, oh (afro highlife, oh, afro) Wetin my people wan hear? (afro highlife, oh, afro) Zaki, oya give them, oh Arabaribiraba See everybody wants to faaji, na why dem dey call me alhaji I know you just dey realize, the music makes me feel alive Give them the bass (they must to dance) And if you give them the guitar (and dem go dance) Abegi play the trumpet, oh (they must to dance) Make dem know who we are (and dem go dance) I just dey enter the place (mudayon) But I dey killy show (yee, ah, mudayon) And dem dey love me already (mudayon) As you dey see me so (yee, ah, mudayon) Won ni pe kileleyi, oh? (afro highlife, oh, afro) Ki la tun gbе de? yah (afro highlife, oh, afro) Won ni pe wеtin we bring come, oh (afro highlife, oh, afro) Wetin my people wan hear? (afro highlife, oh, afro) Oya give them, oh Arabaribiraba (Sambarimba) chill They must to dance And dem go dance They must to dance And dem go dance, dance Afro highlife, oh, afro (yeah) Afro highlife, oh, afro (abujei) Afro highlife, oh, afro Afro highlife, oh, afro
Writer(s): Adedamola Adefolahan, Okikiolu Awoyele Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out