Featured In
Top Songs By King Promise
Credits
PERFORMING ARTISTS
King Promise
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
King Promise
Songwriter
Chinonso Obinna Amadi
Songwriter
Joseph Addison
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Killbeatz
Producer
JAE5
Mixing Engineer
Stuart Hawkes
Mastering Engineer
Nonso Amadi
Producer
Lyrics
[Chorus]
Slow down, slow down, down, down
She say make we slow down
Slow down, down, down
Slow down, down, down
[Verse 1]
She say we dey move too fast
Make we take am easy
She say make I hold on
What we go do
I no dey barb this thing eeee
I'm tryna go on a way with you (Way with you)
Tryna have my kids with you (Kids with you)
[PreChorus]
If we're gonna get into it
I no dey think say we should wait
No need to keep delaying
But she say make I hold on, so I
One, two, three, baby, only you
Wonkoa wonkoa, nobody else oo ɔdɔ ey, oh oh
[Chorus]
Slow down, down, down
Slow down, down, down
She say make we slow down
Slow down, down, down
Slow down, down, down
She just want to
[PostChorus]
Tell me what you want
Mini kraaa what you want?
Mini nɔɔ what you want?
She say make we slow down
Tell me what you want
Mini kraaa what you want?
Mini nɔɔ what you want?
[Verse 2]
What be your mind?
What we dey find?
What we dey wait for?
Tell me, what's the hold up?
Hold up
What be your mind?
What we dey find?
Mini ka otsui nɔ what's your mind?
Baby girl, what's up?
What's up?
[PreChorus]
'Cause if we're gonna get into it
I no dey think say we should wait
No need to keep delaying
But she say make I hold on
One, two, three
Baby, only you
Wonkoa wonkoa, nobody else oo ɔdɔ ey, oh oh
[Chorus]
Slow down, down, down
Slow down, down, down
She say make we slow down
Slow down, down, down
Slow down, down, down
She just want to
[PostChorus]
Tell me what you want
Mini kraaa what you want?
Mini nɔɔ what you want? (Mini kraaa, mini kraaa, ey ah oh)
Tell me what you want
Mini kraaa what you want?
Mini nɔɔ what you want?
[Outro]
(KillBeatz, let's go)
Written by: Chinonso Obinna Amadi, Joseph Addison, King Promise