Lyrics

[Verse 1]
Oh my girl hot like cigar, slap my santo
Gyal edey sweet like raico
Your loving edey make me psycho
I no go let you down like Peter
We stick like tattoo
Post that pic in a pant oo
Talk is cheap but my baby not you
[Chorus]
Dem go call you ashawo
But you’re the one for me
Baby, don't run from nobody
Can you slow down for me?
Dem go call you ashawo
But you’re the one for me
Baby, don't run from nobody
Can you slow down for me?
[Refrain]
Cus they don't know who you be (Who you be)
Oh baby (Baby)
I dey love you that ooo
Don’t tear us apart
Cus they don't know who you be (Who you be)
Oh baby (Baby)
I dey love you that ooo
Don’t tear us apart
[Verse 2]
You deserve somebody oo
Baby, make I be your company
No make up wey you fine like this
No days off make love like this
You deserve somebody oo
Baby, make I be your company
No make up wey you fine like this
No days off make love like this
[Verse 3]
Oh my girl hot like cigar, slap my santo
Gyal edey sweet like raico
Your loving edey make me psycho
I no go let you down like Peter
We stick like tattoo
Post that pic in a pant oo
Talk is cheap but my baby not you
[Chorus]
Dem go call you ashawo
But you're the one for me
Baby, don't run from nobody
Can you slow down for me?
Dem go call you ashawo
But you're the one for me
Baby, don't run from nobody
Can you slow down for me?
[Refrain]
Cus they don't know who you be (Who you be)
Oh baby (Baby)
I dey love you that ooo
Don't tear us apart
Cus they don't know who you be (Who you be)
Oh baby (Baby)
I dey love you that ooo
Don't tear us apart
[Verse 4]
You deserve somebody oo
Baby, make I be your company
No make up wey you fine like this
No days off make love like this
You deserve somebody oo
Baby, make I be your company
No make up wey you fine like this
No days off make love like this
Written by: Benjamin D.A.Y Arthur
instagramSharePathic_arrow_out