Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Barry Jhay
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oluwakayode Balogun
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Barry Jhay
Producer
TML
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Me I get one story
Me I want to talk oh
(Me I want to talk oh eh)
Back in the day when me and mama dey suffer oh
(When we dey suffer gidi)
People talk shit, dem talk say I no go make am oh
(Ti'won loun so)
But see me now I'm a shining star you know
Yeee ehh
[Verse 2]
Kekere lati n mo oba (Abeg no listen to nobody)
Irukere owo lafi n mo ijoye (I say no depend on nobody)
Oba nimi lake ara mi oh
Everybody na king for hin lane
Everybody na king for hin lane
[Verse 3]
Kpekele kpekele arugbo je'gbese
Toba lomo, omo e loma san
Toba lomo, omo e loma san
Kpekele kpekele arugbo je'gbese
Toba lomo, omo e loma san
(Iyen omo toba pa ishu wale)
Omo e loma san
[Verse 4]
It's been a long time coming, long time coming
Searching for me for pandemic
I be looking for money since I was sixteen
Now you think that I been joking
But I no get time for this way that you think
Money matter be the main thing
Live my life
Live my life like king
King king wey I be
Ah
[Verse 5]
Awon kan waye, wa p'owo
Awon kan waye, wa Shey ishe
Awon kan Shey ishe fun onishe
Orimi ma je'n Shey ishe fun onishe
Awon kan waye, lati p'owo
Awon kan waye, wa lati jaye
Ko mama s'aye ayekaye
Na money gan gan be the main aye
[Verse 6]
Na wetin you know you know
Yeeeeeeeah
Wetin you ni know you know oh
[Verse 7]
Kpekele kpekele arugbo je'gbese
Toba lomo, omo e loma san
Toba lomo, omo e loma san
Kpekele kpekele arugbo je'gbese
Toba lomo, omo e loma san
[Verse 8]
Iwo lomo paddy oh
Toba jara e o ma ji, ji
Toba losun oh ma ku
Iwo loma jara e paddy oh
You better wise up paddy oh
Toba jara e o ma ji, ji
Toba losun oh ma ku
Iwo loma jara e paddy oh
You better wise up paddy oh ah
Written by: Balogun Kayode junior