Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mr Eazi
Mr Eazi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mugeez
Mugeez
Composer
Larry Otega Ako
Larry Otega Ako
Composer
Joseph Addison
Joseph Addison
Composer
Emmanuel Kelechi Nwosu
Emmanuel Kelechi Nwosu
Composer
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Killbeatz
Killbeatz
Producer

Lyrics

[Intro]
Zagadat
Yea you know
It's your boy Eazi
Are you ready?
[Verse 1]
Your friends dey talk this, your friends dey talk that
Where dem dey when we dey chop grass
Right now they say don't do this they say don't do that
They say if ebi me I no go take that
Them dey envy our matter ɔdɔ oh
Left to dem den go bi my ɔdɔ oh
Ebi say girl you don naivasace
And them dey knack you the beat
You dey dance like you be Sarz
[Chorus]
But ebi nobody business
Whether we live or whether we die ɔdɔ
Ebi nobody business
They don't gat know what we about ɔdɔ
Ebi nobody business
Whether we live or when we die ɔdɔ
Ebi nobody business
They don't gat know what we about ɔdɔ
Ebi nobody business oh
Eee ee eh business oh
Zagadat
[Verse 2]
Hmm your friend dey talk dis, your friend dey talk that aah
Where dem dey when we dey wear aka me last agyei
Dem go tell you to not do this and don't do that eee ee eh
Forward we dey go make you no looku back
Looku no looku back
Ebi den dey envy your matter yawomiye eh
Left to dem den go be my yawomi babe
Yee eh
Nti ɛka w'anim a dandan woho eee yei aah
Na sisi w'asom everywhere that you dey eh aah
[Chorus]
Cos ebi nobody business ooh
Whether we live or whether we die ɔdɔ
Ebi nobody business ooh
Nobody for know what we are about ɔdɔ
Cos ebi nobody business ooh
Kelewele we go fry ɔdɔ
Cos ebi nobody business
Chale! wɔtey, girl friend no dey shy
Cos ebi nobody business ooh
Yee eh eeh business oh
Nobody business ooh
No dey play no mind
Dem dey give you sickness ooh
Girlfriend
[Verse 3]
As I open my heart and I give you the key
Baby enter my heart make you come lock the door
If you enter my heart, I will give you all my content
Ebi me and you nobody dey for my life
[Chorus]
Ebi nobody business ooh
Whether we live or we dey die ɔdɔ
Ebi nobody business ooh
They don't gat know what we about ɔdɔ
Ebi nobody business ooh
Whether we live or we dey die ɔdɔ
[Chorus]
Ebi nobody business ooh
You for be bad for my known oh
Ebi nobody business ooh
Whether we live or we dey die ɔdɔ
Ebi nobody business ooh
They don't gat know what we about ɔdɔ
Ebi nobody business ooh
Eee ee eh business oh
Zagadat
Written by: Emmanuel Kelechi Nwosu, Joseph Addison, Larry Otega Ako, Oluwatosin Oluwole Ajibade, Rashid Abdul Mugeez
instagramSharePathic_arrow_out