Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Runtown
Runtown
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Douglas Jack Agu
Douglas Jack Agu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ijomone Emmanuel Akpesiri AKA Biggiejazzy
Ijomone Emmanuel Akpesiri AKA Biggiejazzy
Producer
George Nathaniel AKA Xtraordinaire
George Nathaniel AKA Xtraordinaire
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Lord know say me I kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
[Verse 2]
Say me no want no negativity in life
Can never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
[PreChorus]
She be messing with my head
Got me singing love songs on the radio
(Singing love songs on the radio)
Why anytime I dey with you I can't focus
Why all of a sudden me I can't go
[Chorus]
Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know, when I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do
Oh, yeah yeah yeah
[Verse 3]
Me, you and Hennesy na chemistry, woah woah
Only you fit match up my energy, woah woah
[Verse 4]
If I tell you dance, dance
If I tell you wait, wait
Money for your waist, waist
Fire waist, eh
If I tell you craze, craze
If I tell you move
Oh no, see I'm just tryna say
[PreChorus]
She be messing with my head
Got me singing love songs on the radio
(Singing love songs on the radio)
Why anytime I dey with you I can't focus
Why all of a sudden me I can't go
[Chorus]
Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I'm done with you (When I'm done with you)
You go know, when I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do
[Verse 5]
Lord know say me I kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
[Verse 6]
Say me no want no negativity in life
Cyaan never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
Written by: Akpevwe Waka-Otenuda, Douglas Jack Agu, Ijomone Emmanuel Akpesiri
instagramSharePathic_arrow_out