Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
P-Square
P-Square
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy
Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy
Songwriter
Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P
Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P
Songwriter
Northside Entertainment LTD
Northside Entertainment LTD
Songwriter

Lyrics

[Intro]
Na which kain yawa be dis ye
Na which kain yawa be dis ye
[Verse 1]
I was driving, wasn't speeding so fast (So fast)
I just dey go jeje, I no high (I no high)
See this honey, she was looking so fly
As I dey try to step up to her, then she say high (Say hi)
[Verse 2]
Come on baby make you step into my car (To my car)
Me I go take you to a place wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
'Cause seriously I get plans
[PreChorus]
Then all of a sudden
See that demma coming
They tell me make I stop but I don't know why
Who be that the police
They took my papers from me
And I say sir, why you do me so oh?
[Chorus]
Ọga police ye, wetin be dis ye
You just dey stress me, dey vex me
Na which kain yawa be dis ye
Why you doing this ye?
Oh no, see wetin I dey miss
Ọga police ye, wetin be dis ye
You just dey stress me, dey vex me
Na which kain yawa be dis ye
Why you doing this ye
Oh no (Oh no)
Ọga police ye
(Na which kain yawa be dis ye)
[Verse 3]
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from America wey get money
Na for my front I get ishi ewu and turkey
Different kind of ṣayo wey dey make eye dọti
[Verse 4]
Plenty bobos just dey make their noise
Enough chikitos just dey make their choice (One more plate)
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand
I just dey start yeah
[PreChorus]
Then all of a sudden
See there demma coming
Everybody start to run, but I don't know why
Who be that the police
They put their handcuffs on me
And I say sir, na wetin I do
[Chorus]
Ọga police ye, wetin be dis ye
You just dey stress me, dey vex me
Na which kain yawa be dis ye
Why you doing this ye
Oh no, see wetin I dey miss
Ọga police ye, wetin be dis ye
You just dey stress me, dey vex me
Na which kain yawa be dis ye
Why you doing this ye?
Oh no, oh no
Ọga police ye
Na which kain yawa be dis ye
No, no
[Verse 5]
Tell me, na wetin you go do for this life
Wey police no go come harrass you
I no know
Even if you be super star dem go still come embarrass you
Wetin you go do for this life
wey police no go come embarrass you
[Bridge]
Ọga police ye, wetin be dis ye
Na which kain yawa be dis ye
No, no
Na which kain yawa be dis ye
No, no, no, no
No, no, no, no
[Chorus]
Ọga police ye, wetin be dis ye
(ọga police ye)
You just dey stress me, dey vex me
(You just dey stress me dey go)
Na which kain yawa be dis ye
Why you doing this ye?
Oh no, see wetin I dey miss
Ọga police ye, wetin be dis ye
You just dey stress me, dey vex me
Na which kain yawa be dis ye
Why you doing this ye
Oh no, oh-oh
Ọga police ye, wetin be dis ye
You just dey stress me, dey vex me
(I say na wetin be dis)
Na which kain yawa be dis ye
(From my woman to my friends, hey, hey)
Why you doing this ye?
Oh no, see wetin I dey miss
Ọga police ye, wetin be dis ye
You just dey stress me, dey vex me
Na which kain yawa be dis ye
Why you doing this ye?
Oh no
Ọga police ye
Written by: Northside Entertainment LTD, Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy, Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P
instagramSharePathic_arrow_out