Lyrics
[Verse 1]
Dear Father in heaven
'Bout time to take over
E don tey wey I trouble you back down o Lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam, Father na Father
Say me I don busy my call o
I wan focus on you, uh on God
[Chorus]
Aye o le fẹni to mọ way
Ẹni to mọ way ṣe boun lo mọ Barnabas
Aye o le fẹni to mọ way
Ẹni to mọ way ṣe boun lo mọ
Me I get sense
I get God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people don come report
Me I get sense
I get God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people don come report
[Refrain]
Ah! Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tannatanna
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tannatanna
[Verse 2]
Dear Father in heaven
Sometimes I catch your blessings
E dey tey to show for face e be like HIV
Church for club o
Gucci for cloth o
Land for 'Port o
Make dem no mind me yanga
[Chorus]
Aye o le fẹni to mọ way
Ẹni to mọ way ṣe boun lo mọ Barnabas
Aye o le fẹni to mọ way
Ẹni to mọ way ṣe boun lo mọ
Me I get sense
I get God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people don come report
Me I get sense
I get God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people don come report
[Refrain]
Ah! Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tannatanna
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball I still want to tannatanna
[Outro]
Aye e o le fẹni to mọ way
Ṣe boun lo mọ Barnabas
Aye o le fẹni to mọ way
Ṣe boun lo mọ Barnabas
Written by: Anidugbe Oluwatobiloba