Lyrics
Chineke me
Chai, baby girl you dey enter my eye
You dey blind me like sun rays
And your love is overflowing tell me what more can I say
So deeply, see the only one that gets me completely
24/7, girl, I feelin' you Monday to Sunday
Chai, like Henny, like loud, e dey make me dey high, I dey happy I dey proud
Girl, I can never have it any other way
And that’s the reason why me I dey say
(I’m officially blind)
Girl, your love for me is so crazy
(I’m officially blind)
The way you loving me is blinding me
(I’m officially blind)
Baby, this is no democracy
(I’m officially blind)
Na only you wey I dey see
Na only you wey I dey look o
Me I don’t really care weytin all these people dem dey talk for your matter
Me and you with a bulletproof vest we no send nobody pata pata
Love is blind, love is blind
But you open my eyes every time you smile, chai
Baby, I will always be there
No need for the fear, I cover you like canopy, see me over there
All them talk na fallacy dem talk e no dey follow me
And that’s the reason why me I dey say
(I’m officially blind)
Girl, your love for me is so crazy
(I’m officially blind)
The way you loving me is blinding me
(I’m officially blind)
Baby, this is no democracy
(I’m officially blind)
Na only you wey I dey see, eh
Na only you wey I dey look o
I say, "Na correct eye I take waka this waka"
But after I’ve got you I blind pata pata
Oche dom no dom no oda dom doka
Anybody try you I go shoot the motherfucker
Ever blazing you amazing
You're a blessing, heaven senting, complementing
Na your loving be the main thing for my life
And that’s the reason why me I dey say
(I’m officially blind)
Girl, your love for me is so crazy
(I’m officially blind)
The way you loving me is blinding me
(I’m officially blind)
Baby, this is no democracy
(I’m officially blind)
Na only you wey I dey see
Na only you wey I dey look o
(I’m officially blind)
Girl, your love for me is so crazy
(I’m officially blind)
The way you loving me is blinding me
(I’m officially blind)
Baby, this your love dey sweeting me
(I’m officially blind)
Na only you wey I dey see
Na only you wey I dey look o
Spellz
Listen
Written by: 2Baba