Credits
PERFORMING ARTISTS
Rudeboy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Rudeboy
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rudeboy
Producer
Christopher Anthony Eko t/as Chrisstrings
Producer
Lyrics
[Intro]
Broke land, broke land, broke land
I don’t wanna be in broke land no more
[Verse 1]
Once upon a time in the broke land
Dem girls just dey fall hand
E bad as e bad if you be poor man
'Cause dem no dey hear that one
[Verse 2]
This life is freaking so hard
But you gonna make it somehow
And you gonna take it so far
(You gonna take it so far)
[PreChorus]
This thing wey they call money
Nobody fit call you honey
If you no get am, you are just a dummy
To dem girls, you are acting funny
This thing wey they call money
Nobody fit call you honey
If you no get am, you are just a dummy
To dem girls, you are acting funny
[Chorus]
In this life, money must be made o
Nobody be your mate o
Go ask Bill Gate o
In this life, money must be made o
Nobody be your mate o
Go ask Bill Gate o, yeah
[Verse 3]
If you want to know who you really are
Check your pocket, that is who you are
That would surely take you very far
Make you keep hustling, brother chase the bar
'Cause everyday no be holiday
But sometimes na the rainy day
Just dey find where the money dey
[PreChorus]
This thing wey they call money
Nobody fit call you honey
If you no get am, you are just a dummy
To dem girls, you are acting funny
This thing wey they call money
Nobody fit call you honey
If you no get am, you are just a dummy
To dem girls, you are acting funny
[Chorus]
In this life, money must be made o
Nobody be your mate o
Go ask Bill Gate o
In this life, money must be made o
Nobody be your mate o
Go ask Bill Gate o, yeah
[Bridge]
I don’t wanna be in broke land no more
I don’t wanna be in broke land no more
[PreChorus]
This thing wey they call money
Nobody fit call you honey
If you no get am, you are just a dummy
To dem girls, you are acting funny
This thing wey they call money
Nobody fit call you honey
If you no get am, you are just a dummy
To dem girls, you are acting funny
[Chorus]
In this life, money must be made o
Nobody be your mate o
Go ask Bill Gate o
In this life, money must be made o
Nobody be your mate o
Go ask Bill Gate o
[Outro]
Broke land, broke land, broke land
Written by: Christopher Anthony Eko Sr, Paul Nonso Okoye, Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy