Featured In
Top Songs By Kizz Daniel
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kizz Daniel
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
DJ Coublon
Songwriter
Anidugbe Oluwatobiloba
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ Coublon
Producer
Lyrics
Jaho, jaho
Jaho, jaho, jaho
You dey do as them dey do
Ògá do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone, hey
Na so you go leave this life alone o
You better know who are
You better know who you are
Óró ẹ lòwò
Óró ẹ lòwò olúwa ló wà
Óró mi lòwò
Óró mi lòwò olúwa ló wà
He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Bàbá say make I dey happy
Make I dey happy, ay, ay, yah
Jaho, jaho
Jaho, jaho
Gbé mi dí dẹ o
Gbé mi dí dẹ dẹ dẹ
Jaho, jaho
Jaho, jaho
Gbé mi dí dẹ o
Gbé mi dí dẹ dẹ dẹ
Sẹ daadaa, hallelujah sha ló gbà o ló gbà o
Gbé mi dí dẹ dẹ dẹ
If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are
When dem say you do dey hold o
Brother, keep am on a low
Don't let anybody know
Na money go give you fake sweetheart
Óró ẹ lòwò
Óró ẹ lòwò olúwa ló wà
Óró mi lòwò
Óró mi lòwò olúwa ló wà
He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Bàbá say make I dey happy
Make I dey happy, ay, ay, yah
Jaho, jaho
Jaho, jaho
Gbé mi dí dẹ o
Gbé mi dí dẹ dẹ dẹ
Jaho, jaho
Jaho, jaho
Gbé mi dí dẹ o
Gbé mi dí dẹ dẹ dẹ
Sẹ daadaa, hallelujah sha ló gbà o ló gbà o
Gbé mi dí dẹ o
Gbé mi dí dẹ dẹ dẹ
Sẹ daadaa, hallelujah sha ló gbà o ló gbà o
Gbé mi dí dẹ o
Gbé mi dí dẹ dẹ dẹ
Jaho, jaho
Jaho, jaho, jaho, jaho
Jaho, jaho
Jaho, jaho, jaho
Written by: ANIDUGBE OLUWATOBILOBA SIKIRU, Anidugbe Oluwatobiloba, Charles Ugochukwu Akwuba