Featured In
Top Songs By Kizz Daniel
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kizz Daniel
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Anidugbe Oluwatobiloba
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Masterkraft
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Amaka n gbọ oh, that I'm sorry oh
Ineye dike lobi, ọgini what happen oh?
As I see your sexy face and your bigi belle
Girl I have to change my ways certainly, yeah
[PreChorus]
Me myself I dey pray for my daily bread
Ah Amaka you carry belle for me, how?
Me myself I dey pray for my daily bread
Ololufẹ I no wan run, but then
[Chorus]
Your father is violent, o le mi dele oh
Jumbo, Jombo, Jombo
We'll be fine daddy oh
Your mother is black belt, she sabi karate oh
Jumbo, Jombo, Jombo
Abeg no vex for me oh
Your father is violent, o le mi dele oh
Jumbo, Jombo, Jombo
We'll be fine mami oh
Your mother is black belt, she sabi karate oh
Jumbo, Jombo, Jombo
I no dey soak no more
[Verse 2]
Amaka you know oh oh, pe ọmọ Yoruba le mi oh
If your papa no want us to marry jọwọ ma lọ yọ oyún mi oh
Girl I'm down for you no forget
The love wey I get e for you ọmọ no go compare (No oh)
[PreChorus]
Me myself I dey pray for my daily bread
We may be broke up as long as you love me girl I dey here
Me myself I dey pray for my daily bread
Ololufẹ I no wan run, but then
[Chorus]
Your father is violent, o le mi dele oh
Jumbo, Jombo, Jombo
We'll be fine daddy oh
Your mother is black belt, she sabi karate oh
Jumbo, Jombo, Jombo
Abeg no vex for me oh
Your father is violent, o le mi dele oh
Jumbo, Jombo, Jombo
We'll be fine mami oh
Your mother is black belt, she sabi karate oh
Jumbo, Jombo, Jombo
I no dey soak no more
Written by: Anidugbe Oluwatobiloba