Lyrics

(En!) Hmmm (En, En, En, Enta!) Sehbehredondon (Don don don) (Amen Amen) Man wey sleep na poverty go wake am Talk is cheap, do anything to face am Calculating ounto moriwuni paper All i know is that i do some kind things Fuck all love i just wanna get peace of mind Hmmm Baba loni kinma shey lor Make you no go tire cus na one day we go go up Steady bombing tepa moshe mio le gbebon Make you no go chop debt wey you no fit pay up Wonbi mi wipe talo bami shey gan I tell dem sey na God, na him make me still dey stay front Nobody go help me carry am, won ma salo Everything i pray for my niggas na the way up (Count your blessings lowkey, brother maso feni body) (Kini gbogbo kira kita tashey if no be money) (If dem no dey see you omo koma s'evidence) (Agbudo ri soju enu ko lara private jet) (Count your blessings lowkey, brother maso feni body) (Kini gbogbo kira kita tashey if no be money) (If dem no dey see you omo koma s'evidence) (Agbudo ri soju enu ko lara private jet) Tinba shey ngbabi tinba ngbabe kinma wo jombo (Amen) Kinma lo fori la lonto (Amen) Kinmalo pade ounto jemi (Amen) Amen Amen Amen Kin ma pariwo lasan bi agolo (Amen) Kin ma loma soro kanma sopoto (Amen) Make i getti blessings make i count milli (Amen) Count milli Amen Amen Adiye dey sweat but man never know Hope never die ghetto boys still dey grow Kama gbenusenu baby kama shilalo (Gbo) Tinba fale meta lodunkan ko baddi Run for the talk guide for sofo If you no get money for bail guide for popo Mioni sopo to sheybo like olosho You go see yourself as you stand for photo Steady on my kneels moshadura seledami Worry anybody i no fear enikeni When my niggas ask me, How e go dey be? E go be as e go be Oluwa lolusho aguntan But my eyes on the bag My spirit and my soul I no dey stop to calcu fast Dandan ni kin lowo Make i no be big for nothing If dem no support me I go still comport myself Tinba shey ngbabi tinba ngbabe kinma wo jombo (Amen) Kinma lo fori la lonto (Amen) Kinmalo pade ounto jemi (Amen) Amen Amen Amen Kin ma pariwo lasan bi agolo (Amen) Kin ma loma soro kanma sopoto (Amen) Make i getti blessings make i count milli (Amen) Count milli Amen Amen (En!) (Amen Amen) (Amen) (Amen) (Amen) (Amen Amen)
Writer(s): Olanrewaju Israel Demilade (ruhdee) Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out