Lyrics

Dem mama records Aiiii Everybody everybody say eh say eh Everybody everybody say ehh Eh na true story eh Owoi ehh K solo eh Na where una dey She dey burst my brain eh You dey shak like kai kai You dey make me dey high high Eh ah anytime wey I dey with you I dey feel like new born baby wey Dey cry eh Eh am so in love Girl I swear you don tin to touch Eh na u be the reason wey I no fit End my life at all at all eh Na u be the reason why anytime I dey i go just dey cry ehhh This kind of your love Me I swear to God e dey drive me insane ehhh Eh i love you eh i no send my mama Eh i love you i no send my papa Eh i don wanna fall in love I don't wanna be in love anymore I say make una hold me ehh This kind of love go fit kpaii person eh Everybody everybody everybody say eh This kind of love go fit gbu mmadu eh Everybody everybody everybody say This kind of love go fit kpaii person eh Everybody everybody everybody say eh This kind of love go gbu mmadu eh Everybody everybody everybody say ahhh ahhhhh ahhhh ahhhhh Chineke me unu ga egbu mmadu le My people make una hold me ehh Oh gosh oh gosh This kind of your love e don make me Dey kolo chaiiii Anytime I see your face e be like say I waka ogugu oooo chaii Na you be the why I no go fit sleep Everyday and night eh chaiii All the things you dey do u dey Burst my brain eh chaii If you say make i com com Na so I go com com I say u say make i go go Na so I go go go chaii Gbu mmadu le U dey drive me insane I no go fit shout eh eh eh eya I no dey sleep every night and day U dey burst my brain eh Eh i love you eh i no send my mama Say I love you eh i no send my papa I don't wanna fall in love I don't wanna be in love anymore I say make una hold me eh This kind of love go fit kpaii person eh Everybody everybody everybody say This kind of love go fit kpaii person eh Everybody everybody everybody say This kind of i ga egbu mmadu eh Everybody everybody everybody say eh This kind of love go fit kpaii person eh Everybody everybody everybody say ah ah ahhhh ahhhh ahhhhh Chineke me unu ga egbu mmadu leee My people make una hold me eh Oh gosh oh gosh Oh i like you eh my own na my own Eh chaiii I swear I love you i fit say my own na my own I no go fit scream eh eyiii I no go fit shout eh eyiii Where you dey u dey drive me insane I never want to love ehhhh I never wanna love anybody I want to sing my song till I die ehhh Chaiii ehh i never wanna love anybody I wanna praise Jehovah till I die eh See you gave me your trust And u gave me hope and I trust to stay eh ehaa when I dying in pain I swear I dey hold that pain ehh Oh i love you eh i no send my mama Eyaa I love you eh i no send my papa I don't wanna fall in love I don't wanna be in love anymore Wen i say make una hold me ehh This kind of love go fit kpaii person eh Everybody everybody everybody say eh Everybody everybody everybody say eh this kind of love i ga egbu mmadu eh Well am in love men true story Everybody men just be yourself men I don tire tire!
Writer(s): Inetimi Timaya Odon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out