Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sarkodie
Sarkodie
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Sarkodie
Sarkodie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Sarkodie
Sarkodie
Producer

Lyrics

[Intro]
Mɛ su ama me ni esi
What else?
Cus I miss you
Another classic
You know what time it is!
Straight up obidiponbidi
[Verse 1]
I see love when ever I see your face
Nobody go fit replace
You left me in just a couple of days
Come back cus I don't wanna be late
I wanna give you the ring
Lay your head on my pillow then I go sing
Nothing dey compare the feeling that you bring
Enemies dey fire bone baby think
Marry me then I go give you what you need
Babe just follow my lead
L.O.V.E you make I believe
I go be your Swizzbeats so be my Alicia Keys
Tell me your dreams and I'll keep it ot myself
Me nfa makoma no nkɔ ma Tema girls
Baby, ibi you and nobody else
Fa ɔdɔ bɛ bɔ ɔdɔ mu we got a story to tell baby ride with me
[Chorus]
So when I tell you say that I love you girl
I dey tell you ino be lie I tell oh
The love I gave to you I will give it to no one else
Sarkodie I beg you talk to my baby
She tell me she dey go, so na beg I dey beg her
I'm on my knees I even buy her new Mercedes
Try to put a baby in her belly
I'm in love, to love, to love, you are special someone
Love, to love, to love, you are special someone
Sarkodie I beg you talk to my baby
She tell me she dey go, so na beg I dey beg her
I'm on my knees I even buy her new Mercedes
Don't go oo
[Verse 2]
I feel love when ever you come close
Whine it whine it slow mo
I can't deny it, you perfect timing
It ain't made in China, Hublot
Your love is all in my system
These aid is all in your business
On life you something I'm missing
That's food for thought you do dishes
Shine bright like a black star
I want you but the lights camera action
I'm an icon look up at the right one
Heart beat on repeat like iPod
See you make it like a millions and dollars
When I'm out in Ghana sɛ woara
On the Jayso beat, kill it like Sarkodie
And clap like maporice
[Chorus]
So when I tell you say that I love you girl
I dey tell you ino be lie I tell oh
The love I gave to you I will give it to no one else
Sarkodie I beg you talk to my baby
She tell me she dey go, so na beg I dey beg her
I'm on my knees I even buy her new Mercedes
Try to put a baby in her belly
I'm in love, to love, to love, you are special someone
Love, to love, to love, you are special someone
Sarkodie I beg you talk to my baby
She tell me she dey go, so na beg I dey beg her
I'm on my knees I even buy her new Mercedes
Don't go oo
[Verse 3]
You be my splif, you be my soda
You be my exercise, you be my yoga
I go love you over and over
Now we be young but we go be older
I wanna be the one to hold you
Fe ma no cus my love is so true
Yeah cus it took me time to know you
If think about all thing things we go true
It's alright girl it's okay
Won't hurt you, no way
You driving me crazy but still be my baby
It's alright girl it's okay
Won't hurt you, no way
You driving me crazy but still be my baby
[Chorus]
So when I tell you say that I love you girl
I dey tell you ino be lie I tell oh
The love I gave to you I will give it to no one else
Sarkodie I beg you talk to my baby
She tell me she dey go, so na beg I dey beg her
I'm on my knees I even buy her new Mercedes
Try to put a baby in her belly
I'm in love, to love, to love, you are special someone
Love, to love, to love, you are special someone
Sarkodie I beg you talk to my baby
She tell me she dey go, so na beg I dey beg her
I'm on my knees I even buy her new Mercedes
Don't go oo
Written by: Sarkodie
instagramSharePathic_arrow_out