Top Songs By Daddy Showkey
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Daddy Showkey
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Benjamin Wallfisch
Songwriter
Lyrics
Oh, Diana
Why you dey cry? Clean your face
God's time is the best
God go give you your own
If you see my mama, hossanna
Tell am say o (Hossana)
I dey for Ghetto (Hossana)
I no get problem o (Hossana)
If you see my mama, hossanna
Tell am say o (Hossana)
I dey for Ghetto (Hossana)
I no get problem o (Hossana)
E get one woman, hossa
Her name na Diana, hossana
Oh Diana baby, hossana
Oh Diana baby oh
Diana fine well well, hossa
I say she fine well well, hossa
Oh Diana baby, hossana
Oh Diana baby o
Diana stay for husband house, hossana
For good nine years, hossa
Diana nor born pikin, hossana
She nor born pikin, hossa
Husband mama come, hossa
Diana pack your load, hossa
I say pack your load, hossa
Diana pack load o
Husband papa come, hossa
Diana pack your load, hossa
I say pack your load, hossa
Diana pack your load o
Husband people come, hossa
All the way from village, hossana
Dem marry new wife come, hossa
For Diana husband o, hossa
Diana husband come tell dem, hossa
Make una leave my wife, hossa
Abeg leave my wife, hossa
If you see my mama o
If you see my mama, hossana
Tell am say o (Hossana)
I dey for ghetto (Hossana)
I no get problem (Hossana)
If you see my mama, hossana
Tell am say o (Hossana)
I dey for ghetto (Hossana)
I no get problem o (Hossana)
Abeg clap for Diana, hossa
Make una clap for Diana, hossa
Diana don get belle, hossana
She don get belle o
Abeg clap for Diana, hossana
Make una clap for Diana, hossa
Abeg clap for diana, hossa
Diana, clean your nose
If you see my mama, hossana
Tell am say o (Hossana)
I dey for ghetto (Hossana)
I no get problem o (Hossana)
If you see my mama, hossana
Tell am say o (Hossana)
I dey for ghetto (Hossana)
I no get problem (Hossana)
Shame to bad people, hossa
Shame to bad people, hossa
God's time is the best, hossana
Oh, Diana baby o
Diana come get belle, hossana
She come get belle, hossa
Shame to bad people o
Diana come born the bobo o
I say she born the bobo, hossana
She born the bobo, hossa
Diana born the bobo, hossana
Oh Diana baby o
Oh Diana baby, hossana
Oh Diana baby, hossana
Oh Diana baby, hossana
Oh Diana baby o
If you see my mama, hossana
Tell am say o (Hossana)
I dey for ghetto (Hossana)
I no get problem o (Hossana)
If you see my mama, hossana
Tell am say o (Hossana)
We dey for ghetto (Hossana)
I no get problem (Hossana)
Oh Diana, why you dey cry na?
You see say that thing wey you dey cry for God don give you
Now your eye don dey shine
All your body just dey sweet you
Diana baby
Dia mama
Oroyo
Orope
If you see my mama, hossana
Tell am say o (Hossana)
I dey for ghetto (Hossana)
I no get problem (Hossana)
If you see my mama, hossana
Tell am say o (Hossana)
I dey for ghetto (Hossana)
I no get problem (Hossana)
If you see my mama, hossana
Tell am say o (Hossana)
I dey for ghetto (Hossana)
I no get problem (Hossana)
If you see my mama, hossana
Tell am say o (Hossana)
I dey for ghetto
Written by: Benjamin Wallfisch