album cover
Spell Master
9
Afro-Beat
Spell Master was released on February 3, 2023 by Mhood as a part of the album Spell Master - Single
album cover
Release DateFebruary 3, 2023
LabelMhood
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mhood
Mhood
Harmony Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Richard Christopher
Richard Christopher
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Manuel
Manuel
Producer

Lyrics

See no be love me I dey find
Cus no be loving be d thing wey pon my mind
I no get power to dey find who go be mine
Until I see wetin you carry for behind
Shawty oh shawty
I've been looking for my charger
Every other day na charger
Me I no fi lie
Shey na you dey buss up my mind
Say you dey cast spell
You dey chucku needle and you dey ring bell
You dey telli people say me I get girl
I remain single
I die here
Sheybi you die here
Cus you dey cast spell
You dey chucku needle and you dey ring bell
You dey tell people say me I get girl
I remain single
I die here
Sheybi you die here
Say you dey use jazz for me
The kind love you use jazz for me
The kind way you move that body
Me I know you trouble o, trouble o
You dey use Jazz for me
And if I talk you do jazz for me
The kind way you move that body
Me I know you trouble o, trouble o
Nwagele nwagele wa
Nwagele Nwagele Nwagele yeah
Nwagele nwagele wa
Nwagele Nwagele Nwagele yeah yeah
Yeah
Ebelebe
Wetin you carry na Ebelebe
Wetin you want you be Ekelebe
Put me on lock you be Ekelebe
Yeah
Kakaraka
Heart e be stone e be kakaraka
Jam for Komasi Abaraka
Man con dey jazzi kpata-kpata
Say you dey cast spell
You dey chucku needle and you dey ring bell
You dey tell people say me I get girl
I remain single
I die here
Sheybi you die here
Cus you dey cast spell
You dey chucku needle and you dey ring bell
You dey tell people say me I get girl
I remain single
I die here
Sheybi you die here
Say you dey use jazz for me
The kind love, you use jazz for me
The kind way you move that body
Me I know you trouble o, trouble o
You dey use Jazz for me
And if I talk you do jazz for me
The kind way you move that body
Me I know you trouble o, trouble o
Nwagele nwagele wa
Nwagele Nwagele Nwagele yeah
Nwagele nwagele wa
Nwagele Nwagele Nwagele yeah yeah
Written by: Richard Christopher
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...