album cover
Jeff Bezos
10
Music
Jeff Bezos was released on September 26, 2025 by Mhood as a part of the album Ltms, Pt. 1 - EP
album cover
Release DateSeptember 26, 2025
LabelMhood
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
ELVIS OKO
ELVIS OKO
Background Vocals
Lyrixx
Lyrixx
Performer
Mhood
Mhood
Performer
COMPOSITION & LYRICS
ELVIS OKO
ELVIS OKO
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Chibby OG
Chibby OG
Producer

Lyrics

(Chants)
Me I wan Dey pack all d money I dey focus o
Chop all d money like e locust o
Get money like Jeff bezos o
Bezos o
Amin
Me i wan dey pack all d money I dey focus o
Make all my pocket dey bogus o
Get money like Jeff bezos o
Bezos o
Hmm, ahhh
Money for the bank and say me I want am
Hmm, ahhh
Money for my pocket I swear say I want am
Hmm, ahh
Money for the table,
get money like Jeff bezos o,
Get money like Jeff BEZOS oh
Bezos oh Amin
Aaaa
Money wey Dey full my head
Me no waste no time oo
Na money wey Dey full my head
Make I pull up in that Range Rover
Make dem call me boss anytime wey
Me I enter Aa
Everybody kon dey like my style
Dem dey like the way I dey roll oo
Owo plenty
Fine fine girls go enter show
Call dem aunty
but I no like make e cause wahala
But when you see me on that stage tonight
Know sey I go cause wahala oo
My money must to plenty like Jeff bezos oo
Ah
Me I wan Dey pack all d money I dey focus o
Chop all d money like e locust o
Get money like Jeff bezos o
Bezos o
Amin
Me i wan dey pack all d money I dey focus o
Make all my pocket dey bogus o
Get money like Jeff bezos o
Bezos o
Hmm, ahhh
Money for the bank and say me I want am
Hmm, ahhh
Money for my pocket I swear say I want am
Hmm, ahh
Money for the table,
get money like Jeff bezos o,
Get money like Jeff BEZOS oh
Bezos oh Amin
Written by: ELVIS OKO, Richard Christopher
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...