Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ruger
Ruger
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Uche Martins Chukwudi
Uche Martins Chukwudi
Composer
Michael Olaiyayinka Adebayo
Michael Olaiyayinka Adebayo
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Kukbeatz
Kukbeatz
Producer
MILLAMIX
MILLAMIX
Mixing Engineer

Lyrics

[Verse 1]
If a girl worry me I delete her
Put her inside the bin bag
So why won't she be bitter
She ordered a good man, but she got a bad man
She nuh fi live without social media
Stalking me with her finsta, yeah
And she dey try make me her mister
Ain't nobody gat time fi that amina
[PreChorus]
As you can see
You need plan B
Pregnancy is not for me
Tread carefully
Ashanalee
No try put me for trouble, gyal
She asking
Boy, what are we?
We better be what we have been
No stress me no, fast forward me
She wan tackle me
[Chorus]
Me wey dey dribble tey tey
And I dey ball like Jay-Jay
I dey play home and away
And I dey give dem gege
Gege
Tey tey
Me wey dey dribble Jay-Jay
And I dey bring my A game
Cos I dey give them gege
Gege
[Verse 2]
She want to dance with kukuruku (Dat Thing)
Next thing she wanting me too
If it is impromptu, she's still coming through
She also gives emotional support too
These girls don't know what they want sometimes
They want love, also want to do short time
You can't love me, you just dey waste your time
Ain't nobody gat time fi that amina
[PreChorus]
As you can see
You need plan B
Pregnancy is not for me
Tread carefully
Ashanalee
No try put me for trouble, gyal
She asking
Boy, what are we?
We better be what we have been
No stress me, no fast forward me
She wan tackle me
[Chorus]
Me wey dey dribble tey tey
And I dey ball like Jay-Jay
I dey play home and away
And I dey give dem gege
Gege
Tey tey
Me wey dey dribble Jay-Jay
And I dey bring my A game
Cos I dey give them gege
Gege
[Chorus]
Me wey dey dribble tey tey
And I dey ball like Jay-Jay
I dey play home and away
And I dey give dem gege
Gege
Tey tey
Me wey dey dribble Jay-Jay
And I dey bring my A game
Cos I dey give them gege
Gege
Written by: Michael Olaiyayinka Adebayo, Uche Martins Chukwudi
instagramSharePathic_arrow_out