Featured In
Top Songs By Tiwa Savage
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Tiwa Savage
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tiwa Savage
Composer
Lyrics
Bang
(Mavin)
Bang, bang, bang
So I'ma hit it bang bang
Oya bang bang
Open the door to your heart oh
Bang bang, I'ma hit it bang bang
Till you open boy I no go leave oh
Bang bang, oya bang bang
Open the door to your heart oh
Bang bang, I'ma hit it bang bang
Till you open boy I no go leave bang bang
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Open the door to your heart oh bang bang
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Till you open boy I no go leave oh bang bang
(P-Square)
Hello, my baby then then
When we used to love each other remember ten ten
My sweety back then
When I look into your eyes I dey go insane oh
You dey burst my brain oh
We no dey watch Ben 10 oh oh
What we know na ojumo jumo baby
Right now girl I'm going crazy
All them girls that I'm getting lately
No be say eh
I dey pretend say I no dey play eh
But this time girl I wanna stay eh
I pray hard 'cause I wanna change eh
Me no care what the people say
Me close my eyes and I pray and I wish
That my girl will be knocking on my door
Bang bang, oya bang bang
Open the door to your heart oh
Bang bang, I'ma hit it bang bang
Till you open boy I no go leave oh
Bang bang, oya bang bang
Open the door to your heart oh
Bang bang, I'ma hit it bang bang
Till you open boy I no go leave bang bang
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Open the door to your heart oh bang bang
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Till you open boy I no go leave bang bang
Baby give it all to me
Won't you leave it all with me (bang bang)
Other girls don't know what to do with your heart oh
Oh baby you know
Nowhere you dey run go
I go protect your heart and I no go let am fall for ground oh
It's been long since I've been banging
Baby answer the door
And knocking knocking knocking baby
Baby answer the door
Bang bang, oya bang bang
Open the door to your heart oh
Bang bang, I'ma hit it bang bang
Till you open boy I no go leave oh
Bang bang, oya bang bang
Open the door to your heart oh
Bang bang, I'ma hit it bang bang
Till you open boy I no go leave bang bang
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Open the door to your heart oh bang bang
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Till you open boy I no go leave oh bang bang
Oh yeah eh
Baby open the door, (bang bang) to your heart make I enter
As you dey see me for floor (bang bang)
Omo na beg I dey beg oh eh (bang bang)
Girl I'll do everything I promise oh ah aha
So make you tell me baby...baby eh
I don knock and now my hand dey pain me eh
It's been long since I've been banging
Baby answer the door
And I've been knocking knocking knocking baby
Baby open the door
Bang bang, oya bang bang (oh yeah)
Open the door to your heart oh (baby)
Bang bang, I'ma hit it bang bang
Till you open boy I no go leave oh (I no go leave)
Bang bang, oya bang bang (oh yeah)
Open the door to your heart oh (banging)
Bang bang, I'ma hit it bang bang
Till you open boy I no go leave bang bang
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Open the door to your heart oh bang bang
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Till you open boy I no go leave oh
Oh yeah
They call me Mr P
Bang, bang bang
Bang bang
Bang bang
Bang bang
Bang bang
Bang bang
Bang bang
Bang bang (bang)
Written by: Paul Okoyé, Peter Okoyé, Tiwatope Savage