Lyrics

I believe my life no go make the same
Everything go change, I swear things go change
We dey rise so hard, charlie we go play
Pretty girls see ma thing coz we dey win the game
Hala Hala o Hala me
We be go-getter,
Me, dem dey talk say marry, coz we go harder
Things wey we dey do, things wey we dey do, ebi no naira
You dey feel me oh, you dey feel me oh ooh mama
Written by: Charles Nii Armah Mensah, Edmin Ohene Darko, William Osafo
instagramSharePathic_arrow_out