Top Songs By DwillsHarmony
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
DwillsHarmony
Performer
COMPOSITION & LYRICS
David Williams
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ballertosh
Producer
Lyrics
[Intro]
Hmmmm hmmm hmmmm
Hmmmm hmmm hmm hmmm hmmm
Hmmmm hmmm hmmmm
Hmmmm hmmm hmm hmmm hmmm
[Verse 1]
So mi know some people wey dey gugu gaga
Wey dey craze, wey dey kara for their case o
But na raba I dey chase oo (Uhh)
'Cause mi know say man dey play so
Say mi know some shawties wey dey carry shoulder
And dem tell me say dem no fit change their ways o
I dey steady give them space oo
'Cause I know say people dey craze
Oh Lord, save me from this
[Chorus]
Hmmm issa evil world
Evil world
Issa evil world
On Jah Jah, mi knuh say
Ouuuu, issa evil world
Issa evil world
Issa evil world
[Verse 2]
Jah don rain him blessings pon mi
2 six everytime we rolling
Som'ah dem smile in my face but talk behind me
Mi know say them nuh really like me
Steady chasing, even cheetah no fit catch me
Money wey no dey my aza no dey sike me
Only the money and rabba dey really excite me
And the gbẹdu wey dey synthesize me
Ouu pray for me
[Chorus]
Hmmm, issa evil world
Evil world
Issa evil world
'Cause It's a evil world
Ouuuu, issa evil world
Issa evil world
Issa evil world
[Verse 3]
Ah, issa evil world
Where I for dey if e no be God?
Ṣebi na my papa prayer wey dey keep me?
Me never see nothing wey fit to weak me
I'm blessed already
N'tori wọn gbọ mi
Jah don bless melody
Badman, me I no fit trust nobody
Me show people love and mi expect nothing
A wicked world we live in
Padi joju padi because of money
Koju ma ṣe ribi
People wey me show love, turn back on me
[Chorus]
Hmmm, issa evil world
Issa evil world
Issa evil world
'Cause it's a evil world
Ouuuu, Issa evil world
Issa evil world
Issa evil world
Written by: David Williams