Lyrics

[Verse 1]
The God wey create Adam and Eve, you for believe in oo
Don't put your trust in no man, I swear them go kill you oo
The friend wey you get today, go fi' be your enemy tomorrow
I no go talk nobody story, I dey tell my life story oo
Sometimes you no understand why people just dey hate you oo
Them go bully you as if you dey you be no body oo
[Chorus]
Them no get some of your happiness
When them see you them vex oo
Them wan break your neck oo
But them break them neck oo, hey
Them possess oo
Themma mind no correct oo
Mile akɛɛ nwuwo wa ko
So them no go fi' do me foko yeah
[Verse 2]
Them say them be your paddy, but them hate what you doing oo
For themma face you be hero, but for themma mind you be silly oo
You no go fi' read forehead like you go see what them dey thinking oo
And them wish you no dey so them go take your position oo
We all dey share ideas but them no like your decision oo
But when PAQ play beat I dey see my vision and mission oo
[Chorus]
Them no get some of your happiness
When them see you them vex oo
Them wan break your neck oo
But them break them neck oo, hey
Them possess oo
Themma mind no correct oo
Mile akɛɛ nwuwo wa ko
So them no go fi' do me foko yeah
[Verse 3]
The God wey create Adam and Eve, you for believe in oo
Don't put your trust in no man, I swear them go kill you oo
The friend wey you get today, go fi' be your enemy tomorrow
I no go talk nobody story, I dey tell my life story oo
Sometimes you no understand why people just dey hate you oo
Them go bully you as if you dey you be no body oo
[Chorus]
Them no get some of your happiness
When them see you them vex oo
Them wan break your neck oo
But them break them neck oo, hey
Them possess oo
Themma mind no correct oo
Mile akɛɛ nwuwo wa ko
So them no go fi' do me foko yeah
Them no get some of your happiness
When them see you them vex oo
Them wan break your neck oo
But them break them neck oo, hey
Them possess oo
Themma mind no correct oo
Mile akɛɛ nwuwo wa ko
So them no go fi' do me foko yeah
Written by: Charles Nii Armah Mensah
instagramSharePathic_arrow_out