Credits
PERFORMING ARTISTS
Gass
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chinemelum Ikechukwu Nwigwe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
UPBLOWN!
Mixing Engineer
Lyrics
UP!
I no like drama only like it on TV
If you get drama I go do the Houdini
Got a lot on my plate and you still put fisi
Make you my number one oya gimme good reason
No be by your body and your face
Show me say your waist no be waste
My lawyer sef say you such a case
You won bottle am at least hide the crates
Eko
I love you I love you
No be shoulder pad na 50 50 you want me I want you
And this your love na hustle o
You dey involve your struggle o
This kind love ko ma ye mi
And you know say it's cold outside
Cos the kele dem bad
And the guys dey hookup with the girls with the wickedest whine
Many guys online but e get one **** wey dey top your chart
To avoid breakfast get odeshi wey go cover your heart
Cos the kele dem bad
Eko
Mind you make I remind you
Anytime I sight you I just won dey excite you
Pretty girls choke for here I no dey eye one
Na you I choose when I won ball I be I two
Wait what was I doing in your friendzone
Say the naked truth when we get home
Anything you want na to mention
Just say and it's done Stefflon
Make the love dey repeat
Baby never deceit
I got you at the edge of your seat
Many kele want make we Bonnie and Clyde
But I don commit to my partner in crime
Knight in shining armour dey your doorstep
I smell heavenly I am God sent
You get the kind moves wey dey bust socket
But no make wrong move no go turn serpent
Because
Love you I love you
No be shoulder pad na 50 50 you want me I want you
And this your love na hustle o
You dey involve your struggle o
This kind love ko ma ye mi
And you know say it's cold outside
Cos the kele dem bad
And the guys dey hookup with the girls with the wickedest whine
Many guys online but e get one **** wey dey top your chart
To avoid breakfast get odeshi wey go cover your heart
Cos the kele dem bad
Eko
Gass
Kele dem are badder gan
Keke dem are bad
Relationship na just vibe and empty promise
Cos everybody's fucking everybody
UPBLOWN!
Written by: Chinemelum Ikechukwu Nwigwe