Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gass
Gass
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chinemelum Ikechukwu Nwigwe
Chinemelum Ikechukwu Nwigwe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
UPBLOWN!
UPBLOWN!
Mixing Engineer

Lyrics

As you see me yuh nuh uh huh huh
Yuh Yuh
Eko
UP!
As you see me
Baby as you see me so
Alpha no dey ski ski
But I dey if you need hero
I see fire for your waist
Stimulate my libido
Cos today na today o
We go slam like gidigbo
There was a caught I know say you sef don soji
Say I dey skemp all the juice wey full for your body
Temperature rising inner as you drop am for me
Mogbe o nwanyi oma you know you my fantasy
I need am sharpaly
From to one till like after three
Shima coke and fantasy
I go give you my master key
I need am sharpaly
From to one till like after three
Shima coke and fantasy
I go give you my master key
Hey manmie
Hey my baby
Too long
Kpo kpo di kpo too strong
Gbedu to lo
Fa mi mora
Sun mo mi o
Too long
Kpo kpo di kpo too strong
Gbedu to lo
Fa mi mo ra
Sun mo mi o
No get another lover onye go'm iwu
She calling me boo
Ori mi ti wu
No be your papa brother no call me uncle
Or e go turn kungfu
Bae tonight
Make we live life tonight
Our feelings collide
Iye iye iye iye iye
As we wind and unwind
If I risk am tonight
No blame me
No blame me
Bae you know you my fantasy
I need am sharpaly
From to one till like after three
Shima coke and fantasy
I go give you my master key
I need am sharpaly
From to one till like after three
Shima coke and fantasy
I go give am my master key
Hey mammie
Hey my baby
Hey mammie
Too long
Kpo kpo di kpo too strong
Gbedu to lo
Fa mi mo ra
Sun mo mi o
Too long
Kpo kpo di kpo too strong
Gbedu to lo
Fa mi mo ra
Sun mo mi o
Original boo
After you na you
UPBLOWN!
Written by: Chinemelum Ikechukwu Nwigwe
instagramSharePathic_arrow_out