Credits

PERFORMING ARTISTS
GIF3RD
GIF3RD
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ebunoluwa Gift Ajimisan
Ebunoluwa Gift Ajimisan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Realonyourtrack
Realonyourtrack
Producer

Lyrics

Area wetin dey play
Eh God
Many many many
Many men
I no Dey with boys
I Dey with men
My guys no be ordinary men
If u won check am
U go collect
Eh eh
Ah
G-wagon
My guys them get am too
Rolex
Richard Millie
My guys Dey wear am too
In the club the bottles come in two
Tell me who Dey Zu
See ur guys dey smoking Shisha
But my guys Dey smoke backwoods
Oga Tell me who are you
Many many many
Many men
I no dey with boys
I Dey with men
My guys no be ordinary men
If u won check am
You go collect
Omo no bother
If u won check am
But as you don check am
U don enter
You won Dey check my speedometer
When be say I don run kilometers
Eh eh
Ah
Kilometers
Many many men
Dey game like balotelli
Ah
When u won see us na na teli
Hmm
We shot down Eko Miami
Ah
From Warri to Capetown
Eh eh
To Malaysia
Eh eh
Jozi Jozi
Tell me who won Dey Josing
Casamigo
For mi Lordy
When I sing
Them go dance to my Melody
I get many many
Many many many
Many men
I no dey with boys
I Dey with men
My guys no be ordinary men
If u won check am
You go collect
Omo no bother
If u won check am
But as you don check am
U don enter
You won Dey check my speedometer
When be say I don run kilometers
Kilometer
Kilometers
Where you
If you jump, you go collect
You no understand the matter so
Eh eh
Written by: Ebunoluwa Gift Ajimisan
instagramSharePathic_arrow_out