Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
GIF3RD
GIF3RD
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ebunoluwa Gift Ajimisan
Ebunoluwa Gift Ajimisan
Songwriter
Realonyourtrack
Realonyourtrack
Arranger
PRODUCTION & ENGINEERING
Realonyourtrack
Realonyourtrack
Producer

Lyrics

It’s ur Boi GIF3rd
And another one
1 2 bulken my shoes
3 4 I mount my guard
5 6 this Gbedu na blast
This Gbedu na blast oo
This Gbedu na blast
She say she won buy wetin I Dey sell
O baby comot for here
Can you handle me
Are you sure u can bend
If u won try
Oya make we go test am
But make u nor gog am
I Dey tell u now,
Omo make we nor force am
Ahhh that gal
is that ur friend
Omo me I like Doke her
Tonight many things,
Way go take u by surprise
Girl u never know say
u don enter one chance
And the night is young
I no won hear say u tired
Me I nor Dey rush
shebi u won chop my banana
3some
Is allowed ,
my guy self like chop one mount
Shey u get boyfriend ,
Omo na wa
O baby try Fashy that guy
U Dey spend money
I Dey nack for free
For here we nor Dey gree
U Dey buy Gucci
I dey nack for free
For here we nor gree
3some
Is allowed ,
my guy self like chop one mount
Shey u get boyfriend ,
Omo na wa
O baby try Fashy that guy
U Dey spend money
I Dey nack for free
For here we no Dey gree
U Dey buy Gucci
I dey nack for free
For here we no gree
I don drink Tequila
Body don Dey ginger
Girl tonight u go be my dinner
You go be my student
I go be ur teacher
Carry me go
make I be ur lover
O baby me am capable
And money dey available
So tell ur friends make them come my table
And we go dance to my Gbedu Gbedu
Woon woon
Tonight many things
I go take u by surprise
Girl u never know say
U don enter one chance
And the night is young
I no won hear say u tired
Me I no Dey rush
Shebi u won chop my banana
3some
Is allowed
My guy self like chop one mount
Shay u get boyfriend
Omo na wa
O baby try Fashi that guy
U Dey spend money
I Dey nack for free
For here we no Dey gree
U Dey buy Gucci
I Dey nack for free
For here we no Dey gree
3some
is allowed
My guy self like chop one mount
Shay u get boyfriend
Omo na wa
O baby try Fashi that guy
U Dey spend money
I Dey nack for free
For here we no Dey gree
U Dey buy Gucci
I Dey nack for free
For here we no Dey gree
1 2 bulken my shoes
3 4 I mount my gad
5 6 this Gbedu na blast
This Gbedu na blast oo
This Gbedu na blast
Written by: Ebunoluwa Gift Ajimisan
instagramSharePathic_arrow_out