Lyrics

Sunmomi make we cuddle
I’m getting money in bundle
Emi shashey moju masun
I’m spending money in parcel
Dat kind tin Dey make man go gaga
You Dey high me, star lagger
Carry you go vaccay Malaga
Iyawo mi maje Aja
Olomi dakun gbebe
You don’t need to show me pepper
All other girls make dem sempe
Me I go ball you pele
Ehnehh
Pele
Oti SHAYO oti mu ele
Ofe gara si emi celeb
Somebody say yehyeh
Na this kind move wey dey make man blow ganja
Na this kind thing wey dey make man go harder
Your ex man on your line everyday no mind am
Make e dey careful make d boys no collide am
It’s only right to call on me
On the the rainy nights no dull on me
When you dey my side different energy
Yeah it’s you nd i , girly you’re my gee
Olomi my padi
Comma be my 5&6
You are my fantasy
Iwo ni temi o
Baby dakun go harder
Omo iyami so badder
Omo iya alhaja
Gbe kini wa kin raja o
Olomi dakun gbebe
You don’t need to show me pepper
All other girls make dem sempe
Me I go ball you pele
Ehnehh
Pele
Oti SHAYO oti mu ele
Ofe gara si emi celeb
Somebody say yehyeh
Na this kin move wey dey make man blow ganja
Na this kin thing wey dey make man go harder
Your ex man on your line everyday no mind am
Make e dey careful make d boys no collide am
It’s only right to call on me
On the the rainy nights no dull on me
When you dey my side different energy
Yeah it’s you nd i , girly you’re my gee
Written by: Banjo Oluwasemilogo, OLukayode Odesanya, muiz ishola
instagramSharePathic_arrow_out