Upcoming Concerts for Tim Lyre & Show Dem Camp
Featured In
Top Songs By Tim Lyre
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Tim Lyre
Performer
Show Dem Camp
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Timothy Oyesanya
Songwriter
Wale Davies
Songwriter
Olumide Ayeni
Songwriter
Kenechukwu Freeley
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
KC FREELEY
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Make I tell you wetin dey for my mind
Make I tell you wetin dey for my mental
For my city, na non stop grind
Don't nobody wanna know 'bout your mental health
He’s been running round the whole damn time
Trackstar pon dis instrumental
He been thinking bout a life of crime
Ọmọ oro mi must to stack up the cheddah
[Verse 2]
Aje
Ma lọ ma fowo mi ṣere
Ṣe na for this bad economy?
You wan dey carry me dey play, oh no, no, no
Ṣo ti gbagbe?
Ki lo tun fẹ ki n ṣalaye?
Ṣe na for Tpain economy?
You wan dey carry me dey play, ohh no no
[Chorus]
Ṣe you carry money for hand oh?
(Money for house)
Iyogogo ohh, ohh
(Money for loud)
Ego oyibo o
(Money for chow)
Money for table o
(Money for ground)
[Chorus]
Ṣe you carry money for hand ohh?
(Money for house)
Iyogogo ohh, ohh
(Money for loud)
Ego oyibo ohhh
(Money for chow)
Oh no! Money for ground
(Money for ground)
[Verse 3]
Living in the jungle turn man into Mufasa
Lion wey dey hunt, opportunity go catch am
Close mouths don’t get fed inside me casa
Shunning God’s will like Senator Natasha
Sapa fit turn you to poet like Mustafa
My guy passed the bar and he turned into a trapper
Someone said they send me bread and they reverse am
If I catch am
Gbas gbos go be the pattern
Throw stones in a glass house, e go scatter
Money’s all that matter
Boys balling out like Saka
Friday night, live, turn the club to passa passa
And that’s one bottle, two bottle, back to the matter
Ọmọ, this the one when you're getting to the funds
Economics be like magic when you’re living in the slums
Drop a song, watch it blow, then diminishing returns
When pies say you work too hard but sing along like
[Chorus]
You carry money for hand o
(Money for house)
Iyogogo ohh, ohh
(Money for loud)
Ego oyibo o
(Money for chow)
Money for table o
(Money for ground)
[Chorus]
Ṣe you carry money for hand ohh?
(Money for house)
Iyogogo ohh
(Money for loud)
Ego oyibo ohh
(Money for chow)
Oh no! Money for ground ohh
(Money for ground)
[Verse 4]
You see, the city of non stop grind is forever hot
One golden rule, every man na potential ops
My guy wan do JV, see as dem set am up
The learner still dey calculate money wey neva drop
It's ironic that dirty December na betta wash
Marketing for Omo most likely to end abrupt
'Cuz you've never felt the pain of generator that knocked
Till ya singing "up NEPA" like praise & worship at church
A soap opera of normalised trauma
Minimum wage at thirty five k, stop am
When a crate of egg is six five, aye na BODMAS
Brackets of destitute masses all suffer
So we cut corners 'cuz rent can triple next week
If life is a bitch, legit I'm trying to set P
As even sex workers ran from the streets of Lekki
Shows, you have to leave these ends to make ends meet?
Tpain dey fuck up
[Verse 5]
Ẹlẹda mi, never settle for less
'Cause I'm feeling like a hero with a 'S' on my chest
Alagbara, sure power
Shower me blessings and give me more power
Fun mi malaika mi
Strike down all my enemies
Ba n ṣamin
I know you’ll never let me down
Make certain when you hear the sound
Ain't nothing gonna get me down, oh no
[Verse 6]
If I tell you wetin dey for my ride
Ọga ọlọpaa say na straight to Ikeja
I been dey para with all my might
Say na today dem go know say mo mental gan-an
Ṣe na money wey you dey here dey find
Na economy dey make you dey tension me
Abi ki lo fa twenty one questions?
Too much pressure
[Chorus]
Ṣe you carry money for hand o?
(Money for house)
Iyogogo ohh
(Money for loud)
Ego oyibo ohh
(Money for chow)
Money for table oh
(Money for ground)
[Chorus]
Ṣe you carry money for hand o?
(Money for house)
Iyogogo ohhh
(Money for loud)
Ego oyibo ohhh
(Money for chow)
Oh no! Money for ground
Money for ground
Written by: Kenechukwu Freeley, Olumide Ayeni, Timothy Oyesanya, Wale Davies