Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Modola
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Temidola Awosika
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Isreal Elisha
Producer
Bolatito Obisanya
Co-Producer
Marqai Mix
Mixing Engineer
Lyrics
[Intro]
Farò incetta di chiavacci, lucchettini,
catenacci, serrature, chiavistelli,
toppe, chiodi, spranghe, arpioni,
non son poi di quei babbioni
che si fanno infinocchiare
Una rana nera, errò una sera
In un coppo poco cupo!
C'est moi Modola
[Verse 1]
Ori Ade ni no gbe, Baba ni ki n ma jẹun lọ
(Ki n ma jẹun lọ)
'Cuz e don butter my bread, everyday I'm stepping up
[PreChorus]
Na why me I dey get stamina
I'm moving like I'm ten stallion
Ororo dey my head shining now
Make you know say me I no fit to carry last
[Chorus]
As dem dey talk their talk
I dey work my work
(Talk talk no go finish o)
As I dey work my work
I dey chop my chop
(Talk talk no go finish o)
[Chorus]
Me I go dey talk my talk
I dey work my work
(Talk talk no go finish o)
Dem dey talk their talk
Still dey rock my song
Farò incetta di chiavacci, lucchetti catenacci
[Bridge]
Walk it like I talk it
Na why your baby wanna spend it when I drop it
You see, the things wey you dey talk, na for your pocket
I make your baby wanna spend it like I drop it
[Verse 2]
Walk it like I talk it, gallivanting
I've been up to something
Steady moving moutain
I could never let a **** stop me
And he can see me on the screen but never touch me
Oh yea yea yea
'Cuz na me dey get headache ooh
Na you dey takey pana, panadol
E good to mind your business oooh
Before you end up as Tatafo
[PreChorus]
Na why me I dey get stamina
I’m moving like I’m ten stallions
Ororo dey my head shinning now
Make you know say me I no fit to carry last
[Chorus]
As dem dey talk their talk
I dey work my work
(Talk talk no go finish o)
As I dey work my work
I dey chop my chop
(Talk talk no go finish o)
[Chorus]
Me I go dey talk my talk
I dey work my work
(Talk talk no go finish o)
Dem dey talk their talk
Still dey rock my song
Farò incetta di chiavacci, lucchetti catenacci
[Bridge]
Walk it like I talk it
Na why your baby wanna spend it when I drop it
You see, the things wey you dey talk, na for your pocket
I make your baby wanna spend it like I drop it
Written by: Temidola Awosika