Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Gray Ink
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ese Emokiniovo
Songwriter
Sylvanus Ahiable
Songwriter
David Benson
Songwriter
Victor Dabla
Songwriter
MCDONALD ADOTEY BRAIDE
Songwriter
Joshua Tetteh
Songwriter
Elisha Konadu Afranie
Songwriter
Gabriel Addo Mensah
Songwriter
Isaac Nii Yemo Odoi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ugly
Producer
Tough
Producer
Lyrics
Body wey make me to shout m'awurade o
Lift up my dade o
For so long
I be solo
For my parlor
Come tear my polo
M3b3 mana wo dodo
I be the X for your bracket o
Finna rock it all night
Baby girl put it on a platter
Wine am aligoto goto goto
Gas me up like motor moto
Body make I kpokpo
kwɛmɔ lɛ kɛ epioto
Wine am aligoto goto goto
Punnani make I loco loco
Body make I kpokpo kpokpo
kwɛmɔ lɛ kɛ epioto
The match go dirty
Marijuana Hennessy
Anything for my lady
Abrukutu kutu for my place
The match go dirty
Marijuana Hennessy
Anything for my lady
Abrukutu kutu for my place
This one no be parody
I dey for corridor
Attend to your alarm oh
make I run your salad
Body dey Balance
Bounce to my lala
Finish all my balance
I give you warrant
Inna my quarters
Only you and I
Biggie bakka wey dey tantalize
Wine am proper
Make I finalize
You go take shikome
Take my dade
I getti cappa
So no dey surprise
For my platter
You go satisfy
Girl anything you dey want I fit sacrifice
Ouuwee
Wine am aligoto goto goto
Gas me up like motor moto
Body make I kpokpo
kwɛmɔ lɛ kɛ epioto
Wine am aligoto goto goto
Punnani make I loco loco
Body make I kpokpo kpokpo
kwɛmɔ lɛ kɛ epioto
The match go dirty
Marijuana Hennessy
Anything for my lady
Abrukutu kutu for my place
The match go dirty
Marijuana Hennessy
Anything for my lady
Abrukutu kutu for my place
Run it back again
Assort me with your bunda
I no say nothing
I want die for here
Oh oh oh
Turn me to disciple
Where you Dey go I go
I just Dey follow you
Automatic cycle
Make I Dey behind you ooh
Body catch my eyes
When you move like that
You Dey melt me up like lava
Oh my God
Heavy load wey you gather for your behind
I carry pen for hand
Make I sign autograph for you puna
Nan) zi d3m3
Wine am aligoto goto goto
Gas me up like motor moto
Body make I kpokpo
kwɛmɔ lɛ kɛ epioto
Wine am aligoto goto goto
Punnani make I loco loco
Body make I kpokpo kpokpo
kwɛmɔ lɛ kɛ epioto
The match go dirty
Marijuana Hennessy
Anything for my lady
Abrukutu kutu for my place
The match go dirty
Marijuana Hennessy
Anything for my lady
Abrukutu kutu for my place
Written by: David Benson, Elisha Konadu Afranie, Ese Emokiniovo, Gabriel Addo Mensah, Isaac Nii Yemo Odoi, Joshua Tetteh, MCDONALD ADOTEY BRAIDE, Sylvanus Ahiable, Victor Dabla