Featured In
Credits
PERFORMING ARTISTS
M3LON
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
ademola fetuga
Songwriter
Ajike Prince Dennis
Songwriter
Valentino Ogbonnaya
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
9-Fingers
Producer
Vtek
Mixing Engineer
Lyrics
[Verse 1]
Me no know, Me no know
Wetin you don give me chop
I no know wetin occur, I dey for your door
You got me begging for more
Hypnotize me, you jazz me
It's only you, there's no plan B
Girl I'm not thinking at all
I dey for your door
You got me begging for more
[Chorus]
Them no gats tell you say you too fine, too fine
Fight for your loving like Toofan, Toofan
And if you fit give me the grace you go holla Oyi eh
When I come through with my Trojan, Trojan
Them no gats tell you say you too fine, too fine
Fight for your loving like Toofan, Toofan
And if you fit give me the grace, you go holla Oyi eh
When I come through with my Trojan, Trojan
[Verse 2]
Ọbịageli, shey you say that you gat me?
Do anything to have you right beside me
Sheybi na you talk say you go ride me
So malor whine me
No go break my preek o (preek o)
Girl you know say me I be freak o
Make we be like one baby make we sync o
She ah bad girl, she sabi all my lingo
[Verse 3]
Me no know, Me no know
Wetin you don give me chop
I no know wetin occur, I dey for your door
You got me begging for more
Hypnotize me, you jazz me
It's only you, there's no plan B
Girl I'm not thinking at all
I dey for your door
You got me begging for more
[Chorus]
Them no gats tell you say you too fine, too fine
Fight for your loving like Toofan, Toofan
And if you fit give me the grace, you go holla Oyi eh
When I come through with my Trojan, Trojan
[Chorus]
Them no gats tell you say you too fine, Too fine
Fight for your loving like Toofan, Toofan
And if you fit give me the grace you go holla Oyi eh
When I come through with my Trojan, Trojan
[Outro]
Too fine, too fine, Grace
When I come through with my Trojan, Trojan
Too fine, too fine, Grace
When I come through with my Trojan, Trojan
Written by: Ajike Prince Dennis, Valentino Ogbonnaya, ademola fetuga