Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lil Qhuid
Lil Qhuid
Performer
BetejayMadeIt
BetejayMadeIt
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Abraham Wisdom Gideon
Abraham Wisdom Gideon
Lyrics
Enaemo Oghenetejiri Emmanuel
Enaemo Oghenetejiri Emmanuel
Composer

Lyrics

Say make I rock your body
Oginiwa say make I rock your ah yah
Say make I rock your weh woh woh
Omo this girl she be oga nla
Sweet like cóte and panla yea
From the other girls you be oganla
Say me I no go lie you do me manya yea
I say this girl she be eja nla ah ha
Sweet like cóte and the panla say
Fom the other girls you be oganla
Say me I no go Lie you do me manya yea
Say Make I rock your body
Follow me say make we run kolobi
Give me slow whine
Say make I touch your body
Me I like the way you
Kon dey touch body
Kon dey touch body
Say Make I rock your body
Follow me say make we run kolobi
Give me slow whine
Say make I touch your body
Me I like the way you
Kon dey touch body
Yah ah ah ha
Call that sexy lady make she come my lane
Cause me I like way your body banging
Fit to cure my crease
Omo you gat me falling
No stalling
Come to my base oo
No go dull me
Say na only you wey get the antidote
Wey fit cure my crase
Omo you gat me falling
No stalling
Come to my base oo
No go dull me
Say na only you wey get the antidote
Wey fit cure my crase
Say make I rock your body
Follow me say make we run kolobi
Give me slow whine
Say make I touch your body
Me I like the way you
Kon dey touch body
Kon dey touch body
Say make I rock your body
Follow me say make we run kolobi
Give me slow whine
Say make I touch your body
Me I like the way you
Kon dey touch body
Kon dey touch body
Roll me like a risla
Sweet Belinda
Say Me like the way your body compose
When you roll me like a rizla
Sweet Belinda say me like
The way your body compose
When you roll me like a rizla
Sweet Belinda say me like
The way your body compose
Say Make I rock your body
I rock your body
Say Make I rock your body
I rock your body
Written by: Abraham Wisdom Gideon, Enaemo Oghenetejiri Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out