Credits
PERFORMING ARTISTS
Soundz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Oluwadarasimi Idowu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Funwon
Producer
Lyrics
(Funwon!)
Sheti ready (shey e sha tan o)
Emi makavelli (ma gbe tan o)
Hold your girlie (ma gbe lo o)
Soundboyfiidigyaldem yeah
Dance calypso
Put my hands on your waist o (disco)
Easy
don’t let me fall down
With the way you whining like this
Girl your body on check o
Oroma say your body on fleek
Figure 8 say your body complete
Dem other girls, dema no fit compete (shon be ni?)
In my life i
never seen a girl like you
I go buy you jimmy choo
Nothing wey i no fit do
For you
In my life
I never seen a girl like you
I go buy you jimmy choo
Nothing wey i no fit do
For you
I no dey
Kiss and telli
I’m nur baloteli
oh my girlie
you butter my breadi
I no dey
Kiss and telli
I’m nur baloteli
oh my girlie
you butter my bread ohh uhhn
Bamisere girl you no be omode
Owo yapa fun eh if you be my bae bae bae
Kini to like yen
Mo ma ba e shey
Ma pon e la
Ma tun pon e le
Girl e don tey, wey i don dey
Follow you talk o
But you never give me chop o
Shawtie gimme that thing don’t stall oh ahn ahnn
In my life
I never seen a girl like you (really?)
I go buy you jimmy choo (awwwn)
Nothing wey i no fit do
For you
In my life
I never seen a girl like you
I go buy you jimmy choo
Nothing wey i no fit do
Olorun gbo
I no dey
Kiss and telli
I’m nur baloteli
oh my girlie
you butter my breadi
I no dey
Kiss and telli
I’m nur baloteli
oh my girlie
you butter my bread ohh uhhn
Oh yeah yeah yeah
Oh yeah yeah yeah
Oh yeah yeah ehnn
Oh yeah yeah
Funwon!
Written by: Samuel Oluwadarasimi Idowu