Lyrics

Ahh Ahhn
Ahh ahhn
Ahh ahhn
Ahh ahhn
No be gaduz dis
Ahh ahhn
No be gaduz GLK be dat
Bangist
Shebi shebi dem say dem say dem wan to do me jazz
Shey no be GADUZ BE DAT
Better use your head cuz who go get apolo no be by who sleep pass
Bata tie Wey you dey use dey gas
Fit be person bathroom slippers
Life no be nollywood Abi o ro p’enu lo fi n gba semi detached
Omo iya mi tete ji masun
 Cuz I know you wasn’t born with a silver spoon
Sometimes food no dey give man joy but ti nba ri alert inu mi ma dun
Na why I dey active like a thief
I no get kalashin
Me I no dey sleep like say I be kerosene
I knw say i dey sin
Oh my brother nobody holy
If you no get money you be GADUZ
dem go tell you make you vamoot
To ba fe je igbadun
Wa shishe karakara o ma laagun
If you no get money you be GADUZ
dem go tell you make you vamoot
To ba fe je igbadun
Wa shishe karakara o ma laagun
Me I wanna be rich and be unreachable seh
She mope aye yi dun je
Yago fun eyan bi esu
Tori owo n boju ebi meji je
Ohhh ahhh
No no condition is permanent
Anywhere money dey e bawa n be
Omo eru to n f’ese sha l’abete
Pada ja one Benz
Omo iya mi tete ji masun
 Cuz I know you wasn’t born with a silver spoon
Sometimes food no dey give man joy but ti nba ri alert inu mi ma dun
Na why I dey active like a thief
I no get kalashin
Me I no dey sleep like say I be kerosene
I knw say i dey sin
Oh my brother nobody holy
If you no get money you be GADUZ
dem go tell you make you vamoot
To ba fe je igbadun
Wa shishe karakara o ma laagun
If you no get money you be GADUZ
dem go tell you make you vamoot
To ba fe je igbadun
Wa shishe karakara o ma laagun
Gaduz
Dem go tell you make you vamoot
Igbadun
Wa shishe karakara o ma laagun
If you no get money you be GADUZ
dem go tell you make you vamoot
To ba fe je igbadun
Oma laagun
Dem been think say mo dawa
But I dey with adex berry
Abaya solara
Dem been think say mo dawa
But I dey with adex berry
Abaya solara
Written by: Sherif Olasunkanmi Abolaji
instagramSharePathic_arrow_out