Top Songs By Frace Frose
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Tony fred ikhuenbor
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Tony fred ikhuenbor
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bambo_XO
Producer
STM
Mixing Engineer
Lyrics
African
Tribidibidi bambrada
Bambrada bamrada bam
Ewooo ewoooo ewoooo
Tribidibidi bambrada
Bambrada bamrada bam
Ewaaaaaaaahhhh
Gbon gboro carry
Ogogoro na him
Dem knock am down
Mmmmmm
Na so the matter
Be for inside of
The shantytown
Ahhhhhhhhhhhh
My mama tell me
Say make I suffery
Dey move around
Cause many people
Contraband and many
People dey wey wan
Run you down ooooo
Cause me I nor wan
Kiss and tell
Every lickle thing
I go dey run am well
My music na my
Sweet compel
Only she I go carry
Like my own girl
You knowwwww
Cause me I nor wan
Kiss and tell
Every lickle thing
I go run am well
My music na my
Sweet compel
Only she I go carry
Like my own girl
You knowwwww
Omo their papa
Gbese
Uncle gbese
Sister gbese
Ezemo na him
Nak am gbese
Brother gbese
Mummy gbese
Bunny na she
Dey shoot me gbese
Manya gbese
Yawa gbese
I don dey learn
All my lesson gbese
Emunuke gbese
Yoma gbese
Me I nor wan Kiss
Kiss and tell
Every lickle thing
I go dey run am well
Na me be the pikin
Wey Dey give him
Mama joy
She go dance
She go sing
She go run am
Well eeee oooo
Me I nor wan Kiss
Kiss and tell
Every lickle thing
I go dey run am well
Na me be the pikin
Wey Dey give him
Mama joy
She go dance
She go sing
She go run am
Well eeee oooo
Omo their daddy
Gbese
Uncle gbese
Sister gbese
Ezemo na him
Nak am gbese
Brother gbese
Mummy gbese
Bunny na she
Dey shoot me gbese
Manya gbese
Yawa gbese
I don dey learn
All my lesson gbese
Kelenufe gbese
Yoma gbese
I don dey follow
Dem dey do gbese
Written by: Tony fred ikhuenbor