Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Laime
Laime
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Onisolaime Bennibor
Onisolaime Bennibor
Songwriter
Kedei Ofem
Kedei Ofem
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Princeton
Princeton
Producer

Lyrics

Yeah yeah
Do you remember!
One shot of the Henne
Many things I Dey reason on God
I gats to pop four molly
Maybe I fit to find small joy on top
But I still wake up in the morning with many reasons to thank you my God
My country people dey japa
Them wan find greener pastures abroad
Once upon a time it was nice and sweet
We were smiling everything was cheap
When Dem been dey sell albums for street
Now I look around like what the fuck is this
E don hard
E don burst
Wetin cheap before e don cost
Only way to money just fraud
There’s no work
There’s no job
Wetin sup
E don burst
Silver spoon or not we don work
If you die poor it’s your fault
If you no work you no go chop
E don hard (hard)
But we gats hustle
E don bad (bad)
So we gats hustle
We gats hustle too
I gats talk about my family members
My mother’s burial made me mental
I con dey wonder if the county better
Maybe medical for solve the matter
Even police don Dey shoot my brothers
Politicians want to solve the matter
But all they do is push the same agenda
Put their children in the finest clothes
And people never chop
They acting holy like the pope
Omo wetin dey sup
Many things don!
But I still wake up in the morning with many reasons to thank you my God
My country people dey japa
Them wan find greener pastures abroad
Once upon a time it was nice and sweet
We were smiling everything was cheap
When Dem been dey sell albums for street
Now I look around like what the fuck is this
E don hard
E don burst
Wetin cheap before e don cost
Only way to money just fraud
There’s no work
There’s no job
Wetin sup
E don burst
Silver spoon or not we don work
If you die poor it’s your fault
If you no work you no go chop
E don hard (hard)
But we gats hustle
E don bad (bad)
But we gats hustle
We gats hustle too
Written by: Kedei Ofem, Onisolaime Bennibor
instagramSharePathic_arrow_out