Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Hardy YG
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
David Onyekachukwu Ifeanyichukwu
Songwriter
Ayomide Matthew Salamii
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Salamii TK
Producer
Lyrics
Been that kind G from the onset
Me I don dey worry since a young jet
N****s prolly think they got it on first
Hmmm
Don't know who really gassed dem ?
Lowkey I dey takeoff when I'm upset ( offset )
para dey my body, Follow come here
Ask about me well, they know me round here
Pre-hook
No be all your yarnins and your talk e never gel well x2
commot wetin dey your mind
Aboi make you clear dem
came a long way you never know wetin sup yet
This one just a for reference
it's a lot I've prolly done mehn
many matter oh
many man I know
they can testify I'm really been n****
and if you bother oh
na your matter bro
but I really wanna know who give you that liver
HOOK
Stubborn since my young age
everybody knows me
bad boy wey lowkey
( na me be that n**** )
wetin i don know since
you, you just notice
awule wey be novice
( shey make I show u data )
steady showing workings
while u busy talking
I no dey wait e anybody
proof of evidence e dey
I'm very sure you can see oh
na then matter wey be say I don
dey handle for since oh
Verse 2
Shey you don see that kind p before
tell that another n**** make him shut it up
and I get doings
shori boshey rimi tan
(boshey rimi tan x2)
and I no wan dey for the matter wey dem dey talk
me I love my peace but violence I dey involved
working 24/7 I'm tryna get it up
everybody know what's up
Kilode wetin sup ?
Pre-hook
No be all your yarnins and your talk e never gel well x2
commot wetin dey your mind
Aboi make you clear dem
came a long way you never know wetin sup yet
This one just a for reference
it's a lot I've prolly done mehn
many matter oh
many man I know
they can testify I'm really been n****
and if you bother oh
na your matter bro
but I really wanna know who give you that liver
HOOK
Stubborn since my young age
everybody knows me
bad boy wey lowkey
( na me be that n**** )
wetin i don know since
you, you just notice
awule wey be novice
( shey make I show u data )
steady showing workings
while u busy talking
I no dey wait e anybody
proof of evidence e dey
I'm very sure you can see oh
na then matter wey be say I don
dey handle for since oh
Written by: Ayomide Matthew Salamii, David Onyekachukwu Ifeanyichukwu