Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Loti
Loti
Performer
Chukwuemelie Nwabueze
Chukwuemelie Nwabueze
Sampler
Teddy Westside
Teddy Westside
Acoustic Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Chukwuemelie Nwabueze
Chukwuemelie Nwabueze
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Teddy Westside
Teddy Westside
Producer
Ati Eleojo Theodore
Ati Eleojo Theodore
Producer

Lyrics

E don tey since I pop molly
But na Shayo make eye dey turn me
What's the rush baby what's the hurry?
Uncle Bubu hold table for me
I get craze and I too dey worry
Every night I dey stay recording
E Gbe Cana wa no dey smoke rubbish
Backey wey fat e dey sweet to puff it
Sha
Try to dey work hard o
Alaye try to dey work hard o
Person wey bomb e go still gatts collect
You no fit reap where you no gree sow
Eje mi Shey you dey hear me so
No go dey dull sare bring bizo
Middle man sef fit dey guide dey go
You no gatts press till you get whitlow
I buy baki for Adiba, I just dey sofri dey puff am g
No go use body go join ripper cause you sef go collect properly
Eje stay sharp like Nwabali
I get before no be property
So I no just wan dey post memories
 2 years ago from my gallery
I buy baki for Adiba, I just dey sofri dey puff am g
No go use body go join ripper cause you sef go collect properly
Eje stay sharp like Nwabali
I get before no be property
So I no just wan dey post memories
 2 years ago from my gallery
Prayer no fit tire person
Awon Ota dem dey wait my fuck up
I'm Turning 26 but I no be Gen Z
My eye don see wetin make I lock up
Oya Ki lo wan so
I give you vibes put jara for top
One day I gatts pop cause I'm always on job
You wan dey form boss but you no gree support
Fuck off, on God
I be sweet boy I be like RMD
I give u fast gbedu forget Rnb
ready to deliver like iya beji
Abi you no dey feel the melodyy
Sho ma jetan
I feed dem nonstop
I Know I'm next up
Way too many bottles in the section
Pressure
Dem no too dey flex, na just pressup
What's up?
I buy baki for Adiba, I just dey sofri dey puff am g
No go use body go join ripper cause you sef go collect properly
Eje stay sharp like Nwabali
I get before no be property
So I no just wan dey post memories
 2 years ago from my gallery
I buy baki for Adiba, I just dey sofri dey puff am g
No go use body go join ripper cause you sef go collect properly
Eje stay sharp like Nwabali
I get before no be property
So I no just wan dey post memories
 2 years ago from my gallery
Written by: Chukwuemelie Nwabueze
instagramSharePathic_arrow_out