Music Video

Featured In

Lyrics

First of all shout out to jah
So many people wanna do me bad
I swear
No fit put my car for park o
Cannot slow down when I'm chasing bread
Alele alele o
Ahead ahead make you no dey jonze for there
Me I don dey hot since dem sing windeck
Since back then I've been on the road kuronbe
Rollie on my wrist, Ice on my neck oh God
Na who give up na him wey fuck up
Backey for my hand and I don jogor
Mo ti jogor
Rollie on my wrist, Ice on my neck oh God
Na who give up na him wey fuck up
Backey dey my hand and I don jogor
Mo ti jogor (gor gor Oloun)
Shey you dey see am?
You no believe am?
Pulled up with the gang and all my guys dem ready gan
The shayo cool my body down
I no wan vex but I suppose don blow
But the industry choke like person wey chop yam
Without water
Awon ota
I be ajebutter plus pako I don suffer
For Akoka wey I stay so, dem no send your father
Any baga
Any motherfucker
No dulling o
Ma worry
Sho gbo mi?
Everybody get their own journey
No dey look Johnny o
Rollie on my wrist, Ice on my neck oh God
Na who give up na him wey fuck up
Backey for my hand and I don jogor
Mo ti jogor
Rollie on my wrist, Ice on my neck oh God
Na who give up na him wey fuck up
Backey dey my hand and I don jogor
Mo ti jogor (gor gor Oloun)
I had tears inna me eyes
How many rivers I cried?
How many demons I fight?
How many wishes
But no genie in sight
Nobody had to tell me to jazz up
Cause to ba fo you don fuck up o
If you no get raba no go love up o
This one be the OT dem no teach for school
This life na just you no stunt double
If your back touch ground, make you stand up o
dem no go wait for you right now
Rollie on my wrist, Ice on my neck oh God
Na who give up na him wey fuck up
Backey for my hand and I don jogor
Mo ti jogor
Rollie on my wrist, Ice on my neck oh God
Na who give up na him wey fuck up
Backey dey my hand and I don jogor
Mo ti jogor (gor gor Oloun)
Rollie on my wrist, Ice on my neck oh God
Na who give up na him wey fuck up
Backey for my hand and I don jogor
Mo ti jogor
Rollie on my wrist, Ice on my neck oh God
Na who give up na him wey fuck up
Backey dey my hand and I don jogor
Mo ti jogor (gor gor Oloun)
Written by: Chukwuemelie Nwabueze
instagramSharePathic_arrow_out