Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Meeza
Performer
Cazulee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Azeem Adumadeyin
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Y4ZI
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Oh my brother life not been easy
I wake up and reminisce, anxiety be killing me
When I go make am, I go spark on a daily
Make I no reason wetin life dey show me
I no dey wo aago alago dey ṣiṣẹ mi
I'm a real star from birth, yeah, you heard me
My **** saying I forget them for trenches
Dem never know e never clear for the city
Make dem start dey pity me
[PreChorus]
I dey find peace
Only thing I need
Don’t be fucking with my piece of mind
I go make am e be just some time
I’ll be back home
But I gat to make the muller first
I don’t know where to go this time
I just dey follow God design
[Chorus]
Mo ni owo (Owo ooo)
Emi (Emi ọmọ ologo)
Ape' (Apekanuko)
Ko dẹ (Sẹni to ma ba mi po)
Owo (Owo ooo)
Emi (Emi ọmọ ologo)
Ape' (Apekanuko)
Ko dẹ (Sẹni to ma ba mi po)
[Verse 2]
Do-re-mi, do-re-mi, do-re-mi, fa-so-la-ti-do
For the street, ko sẹbi ko sara, mo mu casamigos
Depression no fit kill me
I dey burn trees
Looking for me peace
But anytime I’m not online
My guy make you call my line
234 na the code
All the shine shine wey you see no be gold
Many many nights, man I been on the road
I get believe I go still make the dough
I know I go make am, ọrọ Ọlọrun ni
Adura mummy mi lo n gba o gan-an lori mi
Make nobody take am, ohun olohun ni
Wọn ti n gbọ mi de'lu Capetown, ask about me
Dem no fit understand me
[PreChorus]
I dey find peace
Only thing I need
Don’t be fucking with my piece of mind
I go make am e be just some time
I’ll be back home
But I gat to make the muller first
I don’t know where to go this time
I just dey follow God design
[Chorus]
Mo ni owo (Owo ooo)
Emi (Emi ọmọ ologo)
Ape' (Apekanuko)
Ko dẹ (Sẹni to ma ba mi po)
Owo (Owo ooo)
Emi (Emi ọmọ ologo)
Ape' (Apekanuko)
Ko dẹ (Sẹni to ma ba mi po)
Written by: Azeem Adumadeyin